EFCC Explains How Corps Member Got N23M In The Alleged N1.2b Pension Scam (Page 2)

Date: 03-11-2015 9:48 am (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- Novic at 3-11-2015 01:37 PM (8 years ago)
(m)
passing bye
Posted: at 3-11-2015 01:37 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- stella1981 at 3-11-2015 02:18 PM (8 years ago)
(f)
Hmmmmmmmm
Posted: at 3-11-2015 02:18 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- benny0047 at 3-11-2015 03:06 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Kemylad on  3-11-2015 10:11 AM
See as them dey mention millions as if na water, Abeg commit for here they are rich already. If you hired lawyer with 10m you keep the rest case closed. No be naija we dey.
I swear I tire for dem millions na change for them eyes and me never even see 1k for the past 3 months chie
Posted: at 3-11-2015 03:06 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Trueyarn at 3-11-2015 04:55 PM (8 years ago)
(m)
EFCC hand self no pure,abi nah Angels be this Efcc?trash dem self don collect clean mouth,who no settle well them go nail am.
Posted: at 3-11-2015 04:55 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 3-11-2015 05:08 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: benosky4 on  3-11-2015 12:11 PM
my fellow corps member dey jhons (23M) at federal level, I dey delta serving my fatherland wèy no regard me even as a bastard son
[/quote)
Thieve every where where are the real people
Posted: at 3-11-2015 05:08 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- gogoman at 3-11-2015 05:08 PM (8 years ago)
Online (m)
yeye people
Posted: at 3-11-2015 05:08 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- winace at 3-11-2015 06:47 PM (8 years ago)
(f)
EFCC can flex their muscle for small thieves? Abeg na wen dem go begin go after all dis thieves in politics.
Posted: at 3-11-2015 06:47 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]