Some Questions about Dguy ??? (Page 2)

Date: 03-01-2010 6:58 pm (14 years ago) | Author: 14_Inches
1 [2] 3 4 5 ... 8
- moneyinbrakemi at 3-01-2010 07:59 PM (14 years ago)
(m)
14 inches you nor get good eye sight that guy pics nor be fake ooh...even that one he put face for corner na style ooh... I wonder how ee manage capture all every body wen ee dey naija pals as ee pals...the worst of all if ee see pal for forum ee nor dey know coz dem too plenty
Posted: at 3-01-2010 07:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 3-01-2010 08:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on  3-01-2010 07:55 PM
Quote from: xter on  3-01-2010 07:47 PM
ahhahahahah why me? ponmo water dey evrywhere na,infact na him u sef dey drink for pure water sachet

Nah u dey distribute am nah
me and u na


Quote from: asaph on  3-01-2010 07:57 PM
he is like Xter
ur baby don start to dey kick u abi?

Posted: at 3-01-2010 08:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 3-01-2010 08:02 PM (14 years ago)
(m)
Moneyinbrakemi. Once u register on this site, dguy automatically becomes ur pal

Posted: at 3-01-2010 08:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 3-01-2010 08:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on  3-01-2010 08:01 PM
Quote from: just2sexy on  3-01-2010 07:55 PM
Quote from: xter on  3-01-2010 07:47 PM
ahhahahahah why me? ponmo water dey evrywhere na,infact na him u sef dey drink for pure water sachet

Nah u dey distribute am nah
me and u na


u don dey craze bah?

Quote from: asaph on  3-01-2010 07:57 PM
he is like Xter
ur baby don start to dey kick u abi?

Posted: at 3-01-2010 08:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- asaph at 3-01-2010 08:05 PM (14 years ago)
(m)
Xter, can u kick a baby? u are heartless
Posted: at 3-01-2010 08:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 3-01-2010 08:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: moneyinbrakemi on  3-01-2010 07:59 PM
14 inches you nor get good eye sight that guy pics nor be fake ooh...even that one he put face for corner na style ooh... I wonder how ee manage capture all every body wen ee dey naija pals as ee pals...the worst of all if ee see pal for forum ee nor dey know coz dem too plenty


OK what about this. One time, ma baby dis-appear for this forum for a long time. Na hin one good samaritan come hint me say na dguy dey keep am for hin profile. After lots of investigations that cost tax-payer money. I come discover say na dguy dey keep am for hin profile!!!! And to add insult to injury, na that same week he come change hin picture dey face wall, I dey suspect that guy.


14_Inches
Posted: at 3-01-2010 08:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 3-01-2010 08:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on  3-01-2010 08:02 PM
Moneyinbrakemi. Once u register on this site, dguy automatically becomes ur pal


Morenike, abi wetin dem dey call you, You be MALE/FEMALE or \HERMAPHRODITE, that name sounds like baby name. Confirm asap.

14_Inches
Posted: at 3-01-2010 08:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 3-01-2010 08:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: 14_Inches_Long on  3-01-2010 08:05 PM
Quote from: moneyinbrakemi on  3-01-2010 07:59 PM
14 inches you nor get good eye sight that guy pics nor be fake ooh...even that one he put face for corner na style ooh... I wonder how ee manage capture all every body wen ee dey naija pals as ee pals...the worst of all if ee see pal for forum ee nor dey know coz dem too plenty


OK what about this. One time, ma baby dis-appear for this forum for a long time. Na hin one good samaritan come hint me say na dguy dey keep am for hin profile. After lots of investigations that cost tax-payer money. I come discover say na dguy dey keep am for hin profile!!!! And to add insult to injury, na that same week he come change hin picture dey face wall, I dey suspect that guy.


14_Inches

Grin Grin Grin

Posted: at 3-01-2010 08:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- colenzo at 4-01-2010 11:19 AM (14 years ago)
(m)
i wanted to ask this question is he(DGUY) the one that created this naija pals site

Posted: at 4-01-2010 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 4-01-2010 11:52 AM (14 years ago)
(m)
seach google
Posted: at 4-01-2010 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 4-01-2010 11:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: asaph on  3-01-2010 07:57 PM
he is like Xter
Quote from: asaph on  3-01-2010 08:05 PM
Xter, can u kick a baby? u are heartless
Grin Grin Grin
Posted: at 4-01-2010 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 4-01-2010 12:09 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: colenzo on  4-01-2010 11:25 AM
i wanted to ask this question is he(DGUY) the one that created this naija pals site

Send him a personal mail

Posted: at 4-01-2010 12:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- add12 at 4-01-2010 12:10 PM (14 years ago)
(m)
jsy k
Posted: at 4-01-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- damover at 4-01-2010 12:23 PM (14 years ago)
(m)
Dguy u dey hear them so? we dey wait 4 ur answer, make we clarify whether u r from Yemen or if Abdultalab be u or ur brother
Posted: at 4-01-2010 12:23 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- 14_Inches_Long at 4-01-2010 12:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: damover on  4-01-2010 12:23 PM
Dguy u dey hear them so? we dey wait 4 ur answer, make we clarify whether u r from Yemen or if Abdultalab be u or ur brother

I can bet it with life. Dguy no go answer!!!! I have abused him, yap him and even call him names. He has always been silent like OSAMA!!! I thought that the guy no exist. Na some people dey take his name dey do bojuboju for this forum until until I caught him red-handed dey sugar-wrap my baby inside his mail boxes!! Haba the guy get sweet mouth. Na so so he dey take all the pretty girls.

If na him create this site nko, that one no be big deal joooo. If he dis-member me I go create my own shikena!!! I go call the site 14_Inches. that is right 14_Inches!!!


I go take some of my loyal pals too.
14_Inches
Posted: at 4-01-2010 12:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 4-01-2010 12:51 PM (14 years ago)
(m)
14inches u too much, more phyuk to your dick

Posted: at 4-01-2010 12:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- 14_Inches_Long at 4-01-2010 12:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on  4-01-2010 12:51 PM
14inches u too much, more phyuk to your dick

Thanks you so much for the accolades!!! I am highly flattered...

If penis no die young, he must to eat bearded meat!!! Na my papa I resemble. The old man funny too much before he kicked the bucket!!


I remain loyal to all my fans..

14_Inches
Posted: at 4-01-2010 12:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 4-01-2010 01:00 PM (14 years ago)
(m)
14! 14!! 14!!! Applause... Bearded meat go find u come house

Posted: at 4-01-2010 01:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- laughitin at 4-01-2010 01:20 PM (14 years ago)
(m)
honestly,i dont see reason why y'all should keep hatin,cos it seems y'all dont have nothin BETTER to do.
Posted: at 4-01-2010 01:20 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- just2sexy at 4-01-2010 01:26 PM (14 years ago)
(m)
Gbam

Posted: at 4-01-2010 01:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  2. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  3. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  4. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: