Na wah for 14 inches...why you go allow woman pull man for J.T like that na; abi nor be ur post again... MEN dey dey trouble OOO Posted: at 7-01-2010 03:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 7-01-2010 03:50 PM (15 years ago) (m) ok
Posted: at 7-01-2010 03:50 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
YA WAH DON GAS...14 14 14...how many times I call you.. NA only you wan take your hand put man for bondage abeg interchange wetin happen for that your graphics wen the woman pull that wrong place Posted: at 7-01-2010 03:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 7-01-2010 04:03 PM (15 years ago) (m) Nawa Ooo
Posted: at 7-01-2010 04:03 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahaha.......14inches wetin women do u..
Dem be the only problem I get. If to say God for my opinion during creation, I for advise make he put them for Jupiter!!!! Am sure that one na the hottest planet, sebi, I don forget my GEO-GIRA-and PHY for secondary school' So them men can resy in peace for this earth. Dem be D genesis and revelation of our problem. 14_Inches Posted: at 7-01-2010 04:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 7-01-2010 05:13 PM (15 years ago) (m) hahahahahaha.......14inches wetin women do u..
Dem be the only problem I get. If to say God for my opinion during creation, I for advise make he put them for Jupiter!!!! Am sure that one na the hottest planet, sebi, I don forget my GEO-GIRA-and PHY for secondary school' So them men can resy in peace for this earth. Dem be D genesis and revelation of our problem. 14_Inches you be gay?
Posted: at 7-01-2010 05:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahaha.......14inches wetin women do u..
Dem be the only problem I get. If to say God for my opinion during creation, I for advise make he put them for Jupiter!!!! Am sure that one na the hottest planet, sebi, I don forget my GEO-GIRA-and PHY for secondary school' So them men can resy in peace for this earth. Dem be D genesis and revelation of our problem. 14_Inches you be gay?  This situataion dem put us for is worst than being gay!!! 14_Inches Posted: at 7-01-2010 05:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 7-01-2010 05:20 PM (15 years ago) (m) hahahahahaha.......14inches wetin women do u..
Dem be the only problem I get. If to say God for my opinion during creation, I for advise make he put them for Jupiter!!!! Am sure that one na the hottest planet, sebi, I don forget my GEO-GIRA-and PHY for secondary school' So them men can resy in peace for this earth. Dem be D genesis and revelation of our problem. 14_Inches you be gay?  This situataion dem put us for is worst than being gay!!! 14_Inches  chei na for you Ooo
Posted: at 7-01-2010 05:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 7-01-2010 05:22 PM (15 years ago) (m) i dey vexxxxxxxx
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 7-01-2010 05:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vbyz299 at 7-01-2010 05:25 PM (15 years ago) (m) Ok Posted: at 7-01-2010 05:25 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 7-01-2010 05:31 PM (15 years ago) (m) wetin ok u?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 7-01-2010 05:31 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cyndi3 at 7-01-2010 06:03 PM (15 years ago) (f) If I rule the world.....................brb!! Posted: at 7-01-2010 06:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
i dey vexxxxxxxx
Bros ME DEY VEXXXXXXX PASS U SEF Posted: at 7-01-2010 06:11 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
If I rule the world.....................brb!!
Bribery & corruption Posted: at 7-01-2010 06:14 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
@ poster hail to da dryes poster ever Posted: at 7-01-2010 08:04 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@ newbie(SLICKSILVERS)...you know say na ur admin you dey talk to so? Posted: at 7-01-2010 08:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 7-01-2010 08:29 PM (15 years ago) (m) na wao.... shey na man donpriyong this woman dey pull like this....
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 7-01-2010 08:29 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 7-01-2010 08:32 PM (15 years ago) (m) Which admin? @ newbie(SLICKSILVERS)...you know say na ur admin you dey talk to so?
Moneyinbrakemi Has Been Promoted!!! Welcome to addiction!!
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 7-01-2010 08:32 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
THANKS...but ee bi like insult from your tone Posted: at 7-01-2010 08:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 7-01-2010 08:58 PM (15 years ago) (m) Which tone? Abi u want demotion?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 7-01-2010 08:58 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |