just2sexy at 7-01-2010 09:02 PM (15 years ago) (m) Which tone? Abi u want demotion?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 7-01-2010 09:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 7-01-2010 09:35 PM (15 years ago) (m) If I rule the world.....................brb!!
IMMAGINE DAT!!!!!!! Posted: at 7-01-2010 09:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
If I rule the world.....................brb!!
IMMAGINE DAT!!!!!!! That is a wishful thinking, if am still alive she cannot rule !!!!! All men will have to put their tail in between their legs!!!# 14_Inches Posted: at 7-01-2010 10:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dey vexxxxxxxx
Bros ME DEY VEXXXXXXX PASS U SEF  una babe dey pull una donpriyong for there... make una no vex again... just allow dem rule small una world small... Posted: at 8-01-2010 09:13 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
080575 at 8-01-2010 11:13 AM (15 years ago) (m) Posted: at 8-01-2010 11:13 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no bite me o. Posted: at 8-01-2010 11:22 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Bomber at 8-01-2010 11:25 AM (15 years ago) (m) i wont
The amount of love a girl has for a boy is for a boy is directly proportional to the amount he spends on her provided the supply remains constant. Posted: at 8-01-2010 11:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
080575 at 8-01-2010 12:02 PM (15 years ago) (m) no bite me o.
@Kris..I know u dey vex cos na God save u D-Day ur girlfriend hold 4 donkonyong Posted: at 8-01-2010 12:02 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Which tone? Abi u want demotion?
WHY? you don see where dem put sugar for person mouth say the person spit am troway...I nor want DEMOTION Mr. Moderator Posted: at 8-01-2010 12:08 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
NA so dem tell you; Kris I dey vex for that pics why on earth will 14 inches allow a woman to pull that place instead of the opposite YOU KNOW WHAT I MEAN....I case my rest Posted: at 8-01-2010 12:16 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 8-01-2010 12:17 PM (15 years ago) (m) funny pix
2.0. Posted: at 8-01-2010 12:17 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no bite me o.
@Kris..I know u dey vex cos na God save u D-Day ur girlfriend hold 4 donkonyong  Kris ee for RED for YOU ooo... HAHAHAHAHAHA Posted: at 8-01-2010 12:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
funny pix
Hey Toks...How far? HAPPY FRIDAY Posted: at 8-01-2010 12:20 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 8-01-2010 12:22 PM (15 years ago) (m) funny pix
Hey Toks...How far? HAPPY FRIDAYmehn, i'm cool..doin fine..hw u doin?...thnx for the wish, i wish u a pleasant weekend
2.0. Posted: at 8-01-2010 12:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no bite me o.
@Kris..I know u dey vex cos na God save u D-Day ur girlfriend hold 4 donkonyong   which side.... woman no dey rule for our place now.... Posted: at 8-01-2010 12:52 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
NA so dem tell you; Kris I dey vex for that pics why on earth will 14 inches allow a woman to pull that place instead of the opposite YOU KNOW WHAT I MEAN....I case my resthahahahahaha.... which one be the opposite?... Posted: at 8-01-2010 12:53 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
080575 at 8-01-2010 01:09 PM (15 years ago) (m) funny Posted: at 8-01-2010 01:09 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MrDon at 8-01-2010 01:12 PM (15 years ago) (m) ok Posted: at 8-01-2010 01:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NA so dem tell you; Kris I dey vex for that pics why on earth will 14 inches allow a woman to pull that place instead of the opposite YOU KNOW WHAT I MEAN....I case my resthahahahahaha.... which one be the opposite?...  Nor be every thing dem dey talk finish na...I think say you go understand sef:OK I mean say na the guy suppose drag the woman nor be the woman...you dey feel me? I Case my rest. Posted: at 8-01-2010 01:20 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
080575 at 8-01-2010 01:26 PM (15 years ago) (m) again? still funnie Posted: at 8-01-2010 01:26 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |