Exposed - How Prostitutes Use Native Charms to Attract Customers (Page 2)

Date: 08-12-2015 1:50 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- chudieze at 8-12-2015 11:17 PM (8 years ago)
(m)
ashawo no b work..... get something to do.
Posted: at 8-12-2015 11:17 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- winace at 8-12-2015 11:44 PM (8 years ago)
(f)
Abeg whatever. Na una live  and business.
Posted: at 8-12-2015 11:44 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- okatee at 8-12-2015 11:51 PM (8 years ago)
(m)
dicky, i hope say u dey hear oo.
Posted: at 8-12-2015 11:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 9-12-2015 12:59 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: okata matthew on  8-12-2015 11:51 PM
dicky, i hope say u dey hear oo.
I hear u my broda but it's a great employer of people and we need dem infact am thinking of starting an ashawo agency for
Lagos, Abuja, Port Harcourt and some oda states...
But how person fit start dat kin bizness wen be say d girls out dere sef be like ashawo
Ashie fit make over a 100,000 grand a day and i no like as people dey oppress dem but mine will be an exclusive ashie bar...
Let me no if u wan invest cos i wan start to dey sell shares...
Posted: at 9-12-2015 12:59 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- yemoma at 9-12-2015 03:17 AM (8 years ago)
(m)
Men follow me charm. Hahahahahahah.
Posted: at 9-12-2015 03:17 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Oworen25 at 13-12-2015 09:38 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  9-12-2015 12:59 AM
I hear u my broda but it's a great employer of people and we need dem infact am thinking of starting an ashawo agency for
Lagos, Abuja, Port Harcourt and some oda states...
But how person fit start dat kin bizness wen be say d girls out dere sef be like ashawo
Ashie fit make over a 100,000 grand a day and i no like as people dey oppress dem but mine will be an exclusive ashie bar...
Let me no if u wan invest cos i wan start to dey sell shares...

My guy no try oh or the government will take you as another fela kuti were been get dozen of women.
Posted: at 13-12-2015 09:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 26-12-2015 06:41 AM (8 years ago)
(m)
i dnt knw why people are going extra lenght to make it inlife, its not proper to be forcing people to becz you need there attention. I dnt knw you people cant nt go to God to help that going to gods for help in ur business.
Posted: at 26-12-2015 06:41 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]