waco at 4-03-2010 05:07 PM (15 years ago) (m) but when actually did this disvirgining of a thing took place...?before or after...?
e no mata, wetin mata be say, im friend don chop the meat go still ch,op am again anytime im like. abi u no sabi say once you chop a girl, chopping her the 2nd time no dey take much talk.......... u go simply say ''make we do like b4 na'' thats all
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 4-03-2010 05:07 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Guy open your eyes cuz what you just refer as your wife to be is not what you think...........forget about her and move on with your life. Posted: at 4-03-2010 05:13 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
chik001 at 4-03-2010 08:39 PM (15 years ago) (m) My best friend disvirgin my fiancee but i still love and want her as my wife just bcos of who she is, i've tried all i could to change her mind but she is still telling me no. my friend just finish with her and dump her but it's hard for her to say yes to me now. Pls can somebody help me on how to breakthrough this sleepless night?  ? Dont decieve yourself, you are just infactuated. if she agree to you now and you hamaram tire; you go come remember say your friend first hamar... na talk I talk o Posted: at 4-03-2010 08:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
famous5 at 4-03-2010 08:49 PM (15 years ago) (m) the thing go still dey has as edey be Posted: at 4-03-2010 08:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice9ija at 4-03-2010 10:10 PM (15 years ago) (m) if you disvirgin a girl she no fit forget you easily you know as your guy don 1st you doam ahh this one na bye bye ooh Posted: at 4-03-2010 10:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 4-03-2010 11:11 PM (15 years ago) (m) My best friend disvirgin my fiancee but i still love and want her as my wife just bcos of who she is, i've tried all i could to change her mind but she is still telling me no. my friend just finish with her and dump her but it's hard for her to say yes to me now. Pls can somebody help me on how to breakthrough this sleepless night?  ? just go get a life mahn..... Posted: at 4-03-2010 11:11 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bali4real at 4-03-2010 11:53 PM (15 years ago) (m) try n get another person as there is definitly a better person with qualities better than what u see in her.she might still luv dat ur friend n persuading her into relationship with u will be a flop.all d best. Posted: at 4-03-2010 11:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steven4 at 5-03-2010 02:25 AM (15 years ago) (f) maybe na phyuk you want not marriage shall Posted: at 5-03-2010 02:25 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
maybe na phyuk you want not marriage shall
oh sh*t diz is de F word.u re raw.
All gud thingz in life re free........... Posted: at 5-03-2010 02:32 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Paul1985 at 5-03-2010 03:26 AM (15 years ago) (m) Guy what re waitng 4 she iz not ur wife go search 4 a beter decent gurl she cant b a good mother it is glaring Posted: at 5-03-2010 03:26 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
humblej at 5-03-2010 06:00 AM (15 years ago) (m) A word is enough for the wise, by the way, what is the gurantee that she will love u alone if eventually u got married to her?
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 5-03-2010 06:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uc-1972 at 5-03-2010 06:24 AM (15 years ago) (m) O boy wake up and smell the rat,your so called fiancee lost her pride n diginity to ur best friend do u no wat dat means?she had gave her body n soul to anoda man get it.where is ur pride as a man...u jus sold it in d altar of inferiority complex.sorry she is not 4u. Posted: at 5-03-2010 06:24 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
waco at 5-03-2010 07:37 AM (15 years ago) (m) hope the boi dey listen to all this advice o
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 5-03-2010 07:37 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
orland at 5-03-2010 09:18 AM (15 years ago) (m) U aint a man enough so leave her,or she break ya hrt Posted: at 5-03-2010 09:18 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waco at 5-03-2010 09:39 AM (15 years ago) (m) another good advice
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 5-03-2010 09:39 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
famous5 at 5-03-2010 09:59 AM (15 years ago) (m) d boi go dey even confuse becuz of too many advice Posted: at 5-03-2010 09:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 5-03-2010 12:02 PM (15 years ago) (m) Lol
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 5-03-2010 12:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Akpan01 at 5-03-2010 12:04 PM (15 years ago) (f) hmmmm ya best friend disvirgin ya fiance and u still want am???do u know what she go do u next???she go come collect ya pappa and brothers kaii forget that babe sap sap
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 5-03-2010 12:04 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
nan be new thing so far u love urself forget i beg i dey feel u Posted: at 5-03-2010 01:20 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
nan be new thing so far u love urself forget i beg i dey feel u Posted: at 5-03-2010 01:56 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |