School Students Attack Osun State Radio Station To Protest Gov’s Refusal To Pay For WASCCE (Page 2)

Date: 06-02-2016 8:45 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- winace at 6-02-2016 05:18 PM (8 years ago)
(f)
Always in osun state. Abeg na only touts dey go school for dat osun state?  Na every time wahala dey dey dat state. Well I no blame d pple. D govt na fraud.
Posted: at 6-02-2016 05:18 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mopera at 7-02-2016 09:32 PM (8 years ago)
(m)
nah from this kind
nonsense you go know
am,common 4 credits them no fit
get,come take to the street dey destroy people properties,nah the
government wan come write the
exams for una?Police abeg,any
one of them wey hand touch,make
una put tear gas for him eyes and
yansh..Useless
Posted: at 7-02-2016 09:32 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 8-02-2016 11:10 AM (8 years ago)
(m)
DOSE CHILDREN NA YANDABA OOO, NA SO DEM DEY TAKE START CULTISM OOO, SO POLICE BETTER ARREST DEM NW OO B4 IT BCUZ TOO LATE OO.
Posted: at 8-02-2016 11:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favuman at 10-02-2016 05:21 AM (8 years ago)
(m)
Even a peaceful protest won't change the governments decision. if you can't pass 4 subject in a mock exam, then what ar u going to do in the WAEC Examination.
Posted: at 10-02-2016 05:21 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]

Featured Discussions