Man Sentenced To 18 Months In Jail For Stealing Peppersoup and Palmwine In Akure (Page 2)

Date: 22-02-2016 11:07 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- Trueyarn at 23-02-2016 11:56 AM (8 years ago)
(m)
Nah only nigeria judiciary system fit help this country to grow,jail person wey steal tashere thing for 18months,why the rich thieves dey walk away with smile and intention of stealing more.
Posted: at 23-02-2016 11:56 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Trueyarn at 23-02-2016 11:59 AM (8 years ago)
(m)
Nah only nigeria judiciary system fit help this country to grow,jail person wey steal tashere thing for 18months,why the rich thieves dey walk away with smile and intention of stealing more.
Posted: at 23-02-2016 11:59 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 23-02-2016 02:24 PM (8 years ago)
(m)
THIS COUNTRY NA JOKE ABEG MAKE I FLY FROM HERE BEFORE DEM GO TALK SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 23-02-2016 02:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 23-02-2016 03:21 PM (8 years ago)
(m)
heheh.....na waooo....steal papper soup meat
and palm wine....ole buruku...
Posted: at 23-02-2016 03:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 23-02-2016 04:04 PM (8 years ago)
(m)
good for him..if u want to thief ..thief btter thing not shit..
Posted: at 23-02-2016 04:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 23-02-2016 04:05 PM (8 years ago)
(m)
good for him..if u want to thief ..thief btter thing not shit..
Posted: at 23-02-2016 04:05 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Oways at 23-02-2016 06:22 PM (8 years ago)
(m)
Seriously?
Posted: at 23-02-2016 06:22 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 24-02-2016 03:05 PM (8 years ago)
(m)
Another senseless act
Posted: at 24-02-2016 03:05 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zezprincess at 25-02-2016 03:41 AM (8 years ago)
(f)
Nawa for this court people,person wey hunger force to break&enter&chop pepper soup with palm wine join am,where he see money to bail himself?,Abeg make una free the man&even buy take away food give am.
Posted: at 25-02-2016 03:41 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]