EXCLUSIVE: First Video Of 14 Years Old Ese "Aisha" Oruru Refusing To Leave Yinusa In Kano (Page 3)

Date: 01-03-2016 10:14 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4
- diezo at 2-03-2016 12:31 PM (8 years ago)
(m)
D GUY DON USE MEDI FOR  GIRL CHAI! ANYWAYS ABOKI MAKE U NO FORGET TO REMEMBER SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 2-03-2016 12:31 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 2-03-2016 12:43 PM (8 years ago)
(m)
If small pikin quick to know Bura,nah so he dey be,make them leave her,very soon her eyes go clear when the Bura tire her.
Posted: at 2-03-2016 12:43 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Trueyarn at 2-03-2016 12:44 PM (8 years ago)
(m)
If small pikin quick to know Bura,nah so he dey be,make them leave her,very soon her eyes go clear when the Bura tire her.
Posted: at 2-03-2016 12:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 2-03-2016 07:01 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on  2-03-2016 12:05 AM
na sugarcane sweet d gal jare, no be brainwash.
WIC KIND SUGARCANE? HAUSA MEN SABI DO YUNG ND SMALL GALZ 'asiri(juju)'. U NO GO UNDASTAND UNTIL U WITNESS ONE.
Posted: at 2-03-2016 07:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 2-03-2016 07:07 PM (8 years ago)
(m)
OGA POSTER, NA DIS ONE U CALLED LEGALLY MARRIED HUSBAND? WITOUT D GAL'S PARENT APPROVAL. SMH FR U MR POSTER.
Posted: at 2-03-2016 07:07 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 2-03-2016 07:27 PM (8 years ago)
(m)
Paedos of all time, 17 is still a kid for crying out loud...
Posted: at 2-03-2016 07:27 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 3-03-2016 02:47 AM (8 years ago)
(m)
Another senseless post
Posted: at 3-03-2016 02:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 3-03-2016 01:37 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: ngfineface on  2-03-2016 09:39 AM
Kai! Dem don use juju scatter the girl brain. Na her type dem dey use for Boko Haram. Lord have mercy
Have mercy o, Lord
Posted: at 3-03-2016 01:37 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 3-03-2016 01:39 PM (8 years ago)
(m)
Well, d tin no 2 surprise me shaa,,,, everybody even under age wey still dey 4 PG don dey sing after d reggae play d blues
Posted: at 3-03-2016 01:39 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 4-03-2016 02:46 PM (8 years ago)
(m)
poor girl.
Posted: at 4-03-2016 02:46 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- botlex at 4-03-2016 07:27 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: matthew chibuike  link=topic=284729.msg4715748#msg4715748 date=1456902428
Anyway the Hausa guy is not circumcised and the girl too is not circumcised, so they conjugated at high frequency reaching orgasm of 3000 mega wax.  How do you expect her to go back?
Hahaha, abi. Na correct conjugation be that
Posted: at 4-03-2016 07:27 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fran6ixfox at 4-03-2016 07:35 PM (8 years ago)
(m)
coughing
Posted: at 4-03-2016 07:35 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 6-03-2016 01:45 PM (8 years ago)
(f)
this news don turn MTN....everywhere I go
Posted: at 6-03-2016 01:45 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- samdove28 at 6-03-2016 09:52 PM (8 years ago)
(m)
That man don brain wash this gurl.... Or perhaps wetin the man they give her chop don sweet her.
Posted: at 6-03-2016 09:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 7-03-2016 12:29 AM (8 years ago)
(f)
na love...
Posted: at 7-03-2016 12:29 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- DAMILARE100 at 8-03-2016 08:38 AM (8 years ago)
(m)
legally married at 14? Is there no age limit for legal marriage constitutionally? Nawa for una oooo. After dem go sey one Nigeria, to me Nigeria is more than 500. Yeye fowl
Posted: at 8-03-2016 08:38 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 8-03-2016 08:45 AM (8 years ago)
(m)
Legally married at 14? Is there no age limit for legal marriage constitutionally? Nawa for una oooo. After dem go sey one Nigeria, to me Nigeria is more than 500. Yeye fowl
Posted: at 8-03-2016 08:45 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 8-03-2016 09:21 AM (8 years ago)
(m)
Legally married at 14? Is there no age limit for legal marriage constitutionally? Nawa for una oooo. After dem go sey one Nigeria, to me Nigeria is more than 500. Yeye fowl
Posted: at 8-03-2016 09:21 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 8-03-2016 09:21 AM (8 years ago)
(m)
Legally married at 14? Is there no age limit for legal marriage constitutionally? Nawa for una oooo. After dem go sey one Nigeria, to me Nigeria is more than 500. Yeye fowl
Posted: at 8-03-2016 09:21 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 8-03-2016 03:05 PM (8 years ago)
(f)
na love naa
Posted: at 8-03-2016 03:05 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4