Posted: at | |
| |||||
FOOLISH MAN....RE U LEADIN BY EXAMPLE? Reply1, SHEBI NAIJA DEY PRODUCE DRINKS, BT HE PREFER EXOTIC ONES. 2, SHEBI NAIJA TAILORS SABI MAK SUITS, BT HE PREFER ITALIAN ONES 3, SHEBI NAIJA SABI MAK SHOES, HE PREFER UK SHOES.........etc. I NO BLAME DIS MAN, HE DON HIGH DATZ Y HE DEY TALK LKY DIS. #FAKE
| |||||
Mr Dino, u have to buy and show example to others, innosin was there but u prefer made in abroad Reply
| |||||
Monkey don open mouth again.. Only rubbish dey come out....! Monkey Melaiye... Reply
| |||||
funny Reply
| |||||
yes i support the motion all the looted funds Replyshuld be spent here...not dubai...
| |||||
Wahala full everywhere Reply
| |||||
Mr. Senator please practice what you preach. How do expect us to practice that which you do yourself Reply
| |||||
Another senseless post Reply
| |||||
what an assertion. Reply
| |||||
Hmmm,see who is talking,king of corruption&looting,mtcheew,rubbish. Reply
| |||||
Simon the sinner calling another person sinner. Reply
| |||||
What's the sense on their debate?an average nigerian man can't afford to marry a white Lady,nah una wey dey loot our money fit run dat kind matter. Reply
| |||||
U FOR ADD AM JOIN GIVE BUHARI FOR BUDGET IDIOTICAL IDIOTIC NONSENSICAL NONSENSE BABOON ANYWAYS ALL OF UNA NA D SAME TO ME FIGHTING KWARUPTION THROUGH D FRONT DOOR WHILE LOOTING THROUGH D BACK DOOR BUT MAKE UNA REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR WHO NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Reply
| |||||
Quote from: sanusi modele on 2-03-2016 04:18 PM foolish woman, no b u and ur friends dey import ashawo from europe kon pay dem in dollars. yeye man, i wonder how many made in nigeria he don buy. Please my friend be very careful with your comments I don't support your words.
| |||||
Lol...na u get ur mouth ooo... Reply
| |||||
nonsense advice, may God help us. Reply
| |||||
Ogbeni,, pack cool Reply
| |||||
Quote from: Bamidele adesoye george on 3-03-2016 10:14 AM What's the sense on their debate?an average nigerian man can't afford to marry a white Lady,nah una wey dey loot our money fit run dat kind matter. I tire 4 dier matta
| |||||
We be the same thing jare mr dino, I also like mak in Nigeria. Well make they work untop ham sha. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot