chizzyG at 3-03-2016 03:06 AM (8 years ago) (m) Hmmm this life sef,na wao....when most oyibo dey distance darki as if they no be human being,this one just decided to come down to Africa and live an african poor village life with them in their mist.Life na real teacher Posted: at 3-03-2016 03:06 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
botlex at 3-03-2016 05:43 AM (8 years ago) (m) Nice one. What a wonderful family!!! Posted: at 3-03-2016 05:43 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 3-03-2016 09:09 AM (8 years ago) (m) Wow this is beautiful and good heart person may God bless you and your family. Posted: at 3-03-2016 09:09 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
diezo at 3-03-2016 02:14 PM (8 years ago) (m) THIS LIFE NA WAH WHEN OYINBO COME DOWN TO AFRICAN COME WAN LEARN ABOUT THEIR CULTURE & TRADITION BLACKS DEY GO EUROPE GO LEARN RUBBISH DEY COME BACK WELL GOD DEY SHA SO MUCH LESSON TO LEARN FROM THIS OYINBO WOMAN HOPE ALL OUR NAIJA GIRLS DEY TAKE NOTE SO THAT NEXT TIME DEM GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR WHO NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Posted: at 3-03-2016 02:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 3-03-2016 02:27 PM (8 years ago) (m) WAOO...MAY GOD CONTINUE TO BLESS DIS WOMAN. Posted: at 3-03-2016 02:27 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 3-03-2016 07:34 PM (8 years ago) (m) oooh my God i love this kind life....just see the white lady down to earth and the husband is so happy for all the things happening around them.....they shuld continue the good work
My brother this is what I myself love about this white people they don't care the situation they find themselves as far as they love u. Posted: at 3-03-2016 07:34 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
white are better than niaja wifey!! u no go see PSQUARE wife do something like this, even thou their are naija woman
na true you talk my guy. Posted: at 4-03-2016 11:19 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 5-03-2016 10:59 AM (8 years ago) (f) now wah do I care Posted: at 5-03-2016 10:59 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 6-03-2016 11:31 AM (8 years ago) (m) Na there problem jare... Make then do as then like. Posted: at 6-03-2016 11:31 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 6-03-2016 01:20 PM (8 years ago) (f) okay plz I need new news Posted: at 6-03-2016 01:20 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
NobsmallTin,, tori don change, level don change Posted: at 6-03-2016 10:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
raynebee at 7-03-2016 07:00 PM (8 years ago) (f) eh eh...tell me wah I dnt knw Posted: at 7-03-2016 07:00 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 7-03-2016 07:02 PM (8 years ago) (f) eh eh...okay na Posted: at 7-03-2016 07:02 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 10-03-2016 04:55 PM (8 years ago) (m) U have a great wife, always support her, cos her type is rare
Nice advice make him hear wettin you tell am Posted: at 10-03-2016 04:55 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Wow....What an ironical world we live in. Some guys married white women to get out of the country, this guy looks so comfortable with his woman staying back home. Bravo!!! Posted: at 14-03-2016 08:20 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Together Forever. Nice one bro Posted: at 14-03-2016 08:21 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 15-03-2016 08:10 AM (8 years ago) (m) oooh my God i love this kind life....just see the white lady down to earth and the husband is so happy for all the things happening around them.....they shuld continue the good work
You have talk my mind guy, good work is the only way on earth. Posted: at 15-03-2016 08:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 15-03-2016 08:12 AM (8 years ago) (m) THIS IS KIND OF GREAT WOMAN I WANTED IN MYLIFE, A WOMAN THAT WE CARE FOR FOR WHAT SO EVER, I REALLY CHERISH THE KIND OF WOMAN. KEEP IT UP Posted: at 15-03-2016 08:12 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wow....What an ironical world we live in. Some guys married white women to get out of the country, this guy looks so comfortable with his woman staying back home. Bravo!!!
E ironic no b small Posted: at 16-03-2016 06:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
God really knw how him they do his work, i beliv every gud and bad that happen on earth has reason. this is gud reason for both of them to be together, am really happy for them.
No b lie u dey yarn so,, Posted: at 20-03-2016 04:44 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |