kison at 7-03-2016 07:27 PM (8 years ago) (m) DINO Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLL LLLLLLLLLLLLLLLLLL... ... ......... Posted: at 7-03-2016 07:27 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 7-03-2016 08:59 PM (8 years ago) (m) Na fool him be. A friend as he call it jt died. Even if use leg waka go their to commiserate wit d family, e no too much. Which one be d show off. I hope those who were marching wit him in d sun in d name of protest can see dat they were jt used to gain political sympathy.
So you mean say him suppose you leg take go there Posted: at 7-03-2016 08:59 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
imaria at 8-03-2016 01:22 AM (8 years ago) (f) If he like make he go there with his head na him sabi Posted: at 8-03-2016 01:22 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 9-03-2016 10:49 AM (8 years ago) (m) I SEE NUTYN BAD IN WAT OGA DINO DID OOO. Posted: at 9-03-2016 10:49 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 9-03-2016 11:57 AM (8 years ago) (m) I no know why i no just like dis wife beater, he's too full of himself. Yeye dey smell.
You know the guy very well Posted: at 9-03-2016 11:57 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make una free am jor, na im choice o. Posted: at 9-03-2016 12:58 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
That ride bad gan, nice ride, who the cap fit let him wear it. It's your time senator
make im flex nothing do am Posted: at 9-03-2016 01:00 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 11-03-2016 05:04 PM (8 years ago) (m) I no know why i no just like dis wife beater, he's too full of himself. Yeye dey smell.
Before nkor what did you expect from bad Belle people Posted: at 11-03-2016 05:04 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 12-03-2016 08:33 AM (8 years ago) (f) what a life Posted: at 12-03-2016 08:33 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
ujmaria at 15-03-2016 10:34 AM (8 years ago) (f) People will always talk no matter what u do Posted: at 15-03-2016 10:34 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I no know why i no just like dis wife beater, he's too full of himself. Yeye dey smell.
na bcos you b original 'bad belle' yeye dey smell bcos of you. Posted: at 15-03-2016 11:32 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 16-03-2016 09:54 AM (8 years ago) (m) Hmmmm,wetin come concern una? If he like make he carry armoured car come,which one be my own? Mtcheew,Rubbish.
i tired ooo.. I dnt knw there problem. Posted: at 16-03-2016 09:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 08:37 PM (8 years ago) (m) Dino, you went to show off on an condolence visit? Misguided empty idiot. Nonsense.
You be bad Belle indeed Posted: at 16-03-2016 08:37 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 16-03-2016 08:37 PM (8 years ago) (m) I no know why i no just like dis wife beater, he's too full of himself. Yeye dey smell.
Do you know him? Posted: at 16-03-2016 08:37 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I no know why i no just like dis wife beater, he's too full of himself. Yeye dey smell.
I saw Posted: at 19-03-2016 08:52 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
People will always talk no matter what u do
Na so slave b Posted: at 19-03-2016 08:55 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emma4love3 at 20-03-2016 09:26 AM (8 years ago) (m) he is spending his money...probably he didnt had a playful young life back then... Posted: at 20-03-2016 09:26 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Nothing bad in that Posted: at 20-03-2016 11:01 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Make your money and ignore haters Posted: at 20-03-2016 11:01 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 20-03-2016 12:16 PM (8 years ago) (m) heheheh make your money than haters make sense... Posted: at 20-03-2016 12:16 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |