Floxitext at 11-03-2016 04:56 PM (9 years ago) (f) Another means of loot using dogs as an excuse. Posted: at 11-03-2016 04:56 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chizzyG at 11-03-2016 10:30 PM (9 years ago) (m) these Dogs una name na sorry,bcos when hungry go begin mama una...them go just steal and divert all una chop money just as them use una steal this kind amount wey i dey see here so.honestly no hope say naija go better,me i no dey see am at all Posted: at 11-03-2016 10:30 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chizzyG at 11-03-2016 10:30 PM (9 years ago) (m) these Dogs una name na sorry,bcos when hungry go begin mama una...them go just steal and divert all una chop money just as them use una steal this kind amount wey i dey see here so.honestly no hope say naija go better,me i no dey see am at all Posted: at 11-03-2016 10:30 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oworen25 at 11-03-2016 11:48 PM (9 years ago) (m) I hope that this dogs are real educated dogs before they start to bite people Posted: at 11-03-2016 11:48 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
botlex at 12-03-2016 07:48 AM (9 years ago) (m) 600 million on dogs alone? I hail una ooo our NPF Posted: at 12-03-2016 07:48 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
botlex at 12-03-2016 07:49 AM (9 years ago) (m) 600 million on dogs alone? I hail una ooo our NPF Posted: at 12-03-2016 07:49 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 13-03-2016 02:47 PM (9 years ago) (m) THESE OUR POLITICIAN THEY WICKED OO.. THEY DNT HAVE COMMON SHAME WHAT SO EVER. I DNT KNW WHAT THEY ARE DOING LIKE THAT. IMAGINE 600M FOR JUST DOGS. Posted: at 13-03-2016 02:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 14-03-2016 11:05 AM (9 years ago) (m) Dogs alone Nawaoo. Nothing wey we no go hear for this our country.
Big thieves everywhere Posted: at 14-03-2016 11:05 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Another means of loot using dogs as an excuse.
U no dem wella Posted: at 14-03-2016 10:29 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Fran6ixfox at 15-03-2016 08:18 AM (9 years ago) (m) be very careful Posted: at 15-03-2016 08:18 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ujmaria at 16-03-2016 05:31 AM (9 years ago) (f) When will naija change from corruption Posted: at 16-03-2016 05:31 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oghogho777 at 20-03-2016 02:30 PM (9 years ago) (m) i wan ask one queston. se dem go tell us the dogs de collect salaries too? Posted: at 20-03-2016 02:30 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
600 million on dogs alone? I hail una ooo our NPF
I tire for dem Posted: at 20-03-2016 11:08 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i wan ask one queston. se dem go tell us the dogs de collect salaries too?
Hehehahaheha Posted: at 20-03-2016 11:11 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emma4love3 at 21-03-2016 12:49 AM (9 years ago) (m) all is for security matter sha.... Posted: at 21-03-2016 12:49 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 21-03-2016 12:52 AM (9 years ago) (m) com to think of it here the mony 6m is too outragious oooh.... Posted: at 21-03-2016 12:52 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 27-03-2016 03:46 PM (9 years ago) (f) lol..too much money Posted: at 27-03-2016 03:46 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 29-03-2016 12:15 PM (9 years ago) (f) comment reserved Posted: at 29-03-2016 12:15 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 29-03-2016 04:17 PM (9 years ago) (m) omo see dogs... Posted: at 29-03-2016 04:17 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Julienwat at 30-03-2016 07:14 PM (9 years ago) (f) Assuming a dog is eating one carton of chicken everyday, calculating in progress [/quote
hahaha! Posted: at 30-03-2016 07:14 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |