White girl sees a guy she likes on social media and says hi Guy: may I know a bit about you? Girl: Oh certainly, I am Samantha, I'm 27, I work as a system analyst with Dell, I am single with one adorable daughter. I live at Crown Heights, New York in my own apartment... You? African babe sees a guy she likes on social media and says hi Guy; Babe you look good. May I know a little about you? Babe: What about me do you want to know? Guy: What's your name? Babe: Can't you see it on my profile? Guy: How old old are you? Babe: guess... Guy: What do you do for a living? Babe: See JAMB question o! Guy: well I guess I should just leave you since you really don't wanna tell me anything about you Babe: It's like you're hot-tempered! Abeg o!!!
Posted: at 12-03-2016 02:25 PM (9 years ago) | Hero
emma4love3 at 13-03-2016 05:46 AM (9 years ago) (m)
heheh very funny oh
Posted: at 13-03-2016 05:46 AM (9 years ago) | Hero
BournIdentity at 13-03-2016 08:21 PM (9 years ago) (m)
Quote from: victor matt on 13-03-2016 08:37 AM
Tnks 4 comment mr lost identity
I c,,, ur ape papa no teach u respect abi I resemble ur mate? U wey b like upcoming witch wey dem set fire 4 im yansh to dey fly look 4 anything wey b PB4 wey dem burial,,,, ur identity don already dey lost, n u tink say na inside PB4 u go c am abi,,, If u come near me again,, I go use my fingers scratch ur eyes, scratch am well well commot from ur monkey face wey ur ancestors plaster shit swear ontop
Posted: at 13-03-2016 08:21 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Quote from: Bourne Identity on 13-03-2016 08:21 PM
I c,,, ur ape papa no teach u respect abi I resemble ur mate? U wey b like upcoming witch wey dem set fire 4 im yansh to dey fly look 4 anything wey b PB4 wey dem burial,,,, ur identity don already dey lost, n u tink say na inside PB4 u go c am abi,,, If u come near me again,, I go use my fingers scratch ur eyes, scratch am well well commot from ur monkey face wey ur ancestors plaster shit swear ontop
Hey,,,dats d drug working on him again....
Posted: at 13-03-2016 10:13 PM (9 years ago) | Hero