Akpors and his wife never fought for 25yrs of their mariage!!! . A friend asked him how he had managed to make it possible. He narrated, "We went for our Honeymoon in Australia 25years ago, and while riding on a horse, my wife's horse jumped & my wife fell down. She then got up, patted the Horse's back and said 'this is your first time'. After a while,it happened again. She patted the horse again and said 'this is your second time". The horse did it again the 3rd time, she brought out a gun and shot the horse dead. I was so shocked and shouted at her, 'Are you crazy!!? What's wrong with you!!? Why did you kill the horse...... She gave me a grave look and said 'THIS YOUR FIRST TIME". Ever since then we have been living very happily one word for akpos
Posted: at 13-03-2016 08:44 AM (9 years ago) | Hero
BournIdentity at 14-03-2016 01:01 AM (9 years ago) (m)
I c ,,,, na akpos wey dey work ur brain nw,,, sote u kolomental dey laugh 4 ur craze
Posted: at 14-03-2016 01:01 AM (9 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 14-03-2016 01:17 AM (9 years ago) (m)
Quote from: victor matt on 14-03-2016 01:09 AM
Lols,,akpors wise pas uuuuu na,,,,go chop abeg,,,,b4 u go change from burnt identity to identify ashes
No hope for your animals family , dem don finish already,,,, hahahahaha n ahaha,, c who dey change name,,, as naijapals don ban d 1st 1, u won com change am to burnt identity abi identify ashes,,, e good,, make ur mission here 4 complete,,, upcoming witch
Posted: at 14-03-2016 01:17 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Quote from: Bourne Identity on 14-03-2016 01:17 AM
No hope for your animals family , dem don finish already,,,, hahahahaha n ahaha,, c who dey change name,,, as naijapals don ban d 1st 1, u won com change am to burnt identity abi identify ashes,,, e good,, make ur mission here 4 complete,,, upcoming witch
Hehe,guy go slp,,ur brain need to restore,u da talk oofkey,,if u get brain bdat ooo,so so sorry, I dan 4get say uu b ashes,,identify ashes
Posted: at 14-03-2016 01:22 AM (9 years ago) | Hero
Quote from: Bourne Identity on 14-03-2016 02:08 AM
****hisssssssss******* I tink say as u b upcoming dey fly anyhow u for don dey brutal. I no no say na only PB4 dey worry, idiot fool
Chai,,,I no even da understand wetin u dey talk again,,abi ur identity dan lost..,no run na..cum and face me...talk real tins...wey go pain person 4 body
Posted: at 14-03-2016 02:14 AM (9 years ago) | Hero