Akpos And His Teacher (Page 2)

Date: 13-03-2016 10:32 pm (9 years ago) | Author: victor matt
1 [2]
- samdove28 at 23-03-2016 07:21 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 13-03-2016 10:43 PM
U go DIE here with these your PB4 jokes wey u dey steal from grave come here..... Amen
can you see your life... Wetin concern you,,,, na your papa or mama grave then they steal ham....
Posted: at 23-03-2016 07:21 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 23-03-2016 07:22 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: victor matt on 13-03-2016 11:02 PM
Eheheheh....y ur yansh da always pinch uu to talk trash
don't mind foolish son of reptiles jare.....
Posted: at 23-03-2016 07:22 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 23-03-2016 07:24 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 13-03-2016 11:29 PM
C upcoming witch wey dey talk trash, I beg, na wich day u start here...? BT c d level u dey cos d fire dem set 4 ur yansh wey make u dey fly like chicken wey don c knife dem won kill,,, no mata hw u fly reach, u go still end up 4 d same grave
can you see your life for inside that grave.... If you don't be careful with me... Na inside that grave you and your wasted generation family go sleep very soon
Posted: at 23-03-2016 07:24 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-03-2016 07:36 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 23-03-2016 07:24 PM
can you see your life for inside that grave.... If you don't be careful with me... Na inside that grave you and your wasted generation family go sleep very soon
Wasted sperm as u don remember ur grave so,,,, RIP to u in advance... RIP to ur mama,,, RIP to ur pupu,,, all ur family.. make una RIP.. BOURNIDENTITY says so
Posted: at 23-03-2016 07:36 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 10:55 PM (9 years ago)
(m)
GBAM.....
Posted: at 26-03-2016 10:55 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 27-03-2016 04:38 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-03-2016 07:36 PM
Wasted sperm as u don remember ur grave so,,,, RIP to u in advance... RIP to ur mama,,, RIP to ur pupu,,, all ur family.. make una RIP.. BOURNIDENTITY says so
...no na how u go say that kindthing....
make una naijapals catch una oooh
Posted: at 27-03-2016 04:38 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 04:32 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Emma Uchenna on 22-03-2016 08:39 PM
akpos na mumu boy olodo
na your pikin na
Posted: at 27-03-2016 04:32 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 04:33 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-03-2016 07:36 PM
Wasted sperm as u don remember ur grave so,,,, RIP to u in advance... RIP to ur mama,,, RIP to ur pupu,,, all ur family.. make una RIP.. BOURNIDENTITY says so
this wan done pass joke o
Posted: at 27-03-2016 04:33 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions