Posted: at | |
| |||||
mmmmm ok na weitin you feel be dat Reply
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 22-03-2016 10:15 AM mmmmm ok na weitin you feel be dat Here no b to dey pack PB4 like say tomorrow no dey, dats y u c say I just dey here dey identify una wey b d influence of bad tins
| |||||
Quote from: sam dove on 16-03-2016 02:40 PM ITS GUD TO BE LOVE.... .......over good oooh
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 16-03-2016 02:21 AM yes ooooh love me die na so jare my bro.... You good
| |||||
Quote from: Timothy Eazy on 16-03-2016 01:04 PM love lol na love ooooo.... If you don't knw....
| |||||
Quote from: victor matt on 16-03-2016 01:07 PM No b smal tin seriously.... No be small thing ooooo
| |||||
Quote from: victor matt on 16-03-2016 01:07 PM No b smal tin abi o.
| |||||
Quote from: victor matt on 16-03-2016 04:28 PM Ok na cryin tin we go cry for you be that o.
| |||||
huhuhuhuh Reply
| |||||
Make una no mind that stupid guy we they always talk say post wey they here na before... The stupid boy don't knw say if na before... Naijapapls for don ban that person wey post ham.... I dnt blame that idiot its becz him no they post anything for here.... FOOL....... Reply
| |||||
Quote from: sam dove on 25-03-2016 01:29 PM Make una no mind that stupid guy we they always talk say post wey they here na before... The stupid boy don't knw say if na before... Naijapapls for don ban that person wey post ham.... I dnt blame that idiot its becz him no they post anything for here.... FOOL....... lol hmm I see anger
| |||||
Quote from: sam dove on 23-03-2016 08:08 PM na love ooooo.... If you don't knw.... OK Mr Dr love
| |||||
na lie nothing like that true love no fit last Replyfor ever joor
| |||||
Quote from: sam dove on 25-03-2016 01:29 PM Make una no mind that stupid guy we they always talk say post wey they here na before... The stupid boy don't knw say if na before... Naijapapls for don ban that person wey post ham.... I dnt blame that idiot its becz him no they post anything for here.... FOOL....... Idiotic foolish fool,,, born imbecile with sleeping epilepsy diarrhea mouth wey spit dey gush out,,, continue to dey try am n c
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 26-03-2016 06:06 PM na lie nothing like that true love no fit last see your life for ever joor
| |||||
I saw Reply
| |||||
Quote from: victor matt on 16-03-2016 01:07 PM No b smal tin ......love is very powerful...
| |||||
Quote from: sam dove on 16-03-2016 02:40 PM ITS GUD TO BE LOVE.... yes becos love rules...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)