Great Britain: (Page 2)

Date: 15-03-2016 12:34 am (9 years ago) | Author: sam dove
1 [2]
- BournIdentity at 25-03-2016 01:51 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 24-03-2016 03:18 AM
lol piece of cake
Shocked hahahaha
Posted: at 25-03-2016 01:51 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- samdove28 at 25-03-2016 01:23 PM (9 years ago)
(m)
Wetin they worry this mumu wey they do hahahahah... Abi hahahahahaha wan scatter your mouth ni... You better watch your mouth...
Posted: at 25-03-2016 01:23 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 01:54 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 01:23 PM
Wetin they worry this mumu wey they do hahahahah... Abi hahahahahaha wan scatter your mouth ni... You better watch your mouth...
may be wan start to kolol
Posted: at 25-03-2016 01:54 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 25-03-2016 01:56 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 23-03-2016 11:07 PM
ohhhhhhhhh.... Thanks so much my beloved brother.... Na only you matter pass in this forum.... Any other person na cantatas.
so una dey plan coup together abi? the gods must hear this
Posted: at 25-03-2016 01:56 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 26-03-2016 06:09 PM (9 years ago)
(m)
i see some doctor no no work oooh
Posted: at 26-03-2016 06:09 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 06:20 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 25-03-2016 01:54 PM
may be wan start to kolol
I don already send am to kolo mansion as e b talk before e no no wetin to write,,, make him go use sand sand play by den inspiration fit com
Posted: at 27-03-2016 06:20 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 27-03-2016 06:22 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 01:23 PM
Wetin they worry this mumu wey they do hahahahah... Abi hahahahahaha wan scatter your mouth ni... You better watch your mouth...
Me no no say person laugh fit make craze people double their madness... C hw fly dey follow am talk with im mad rotten smelling diarrhea mouth
Posted: at 27-03-2016 06:22 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 02:27 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 25-03-2016 01:51 AM
Shocked hahahaha
which kind laf bdis
Posted: at 27-03-2016 02:27 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 27-03-2016 02:28 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 27-03-2016 06:20 AM
I don already send am to kolo mansion as e b talk before e no no wetin to write,,, make him go use sand sand play by den inspiration fit com
ok good
Posted: at 27-03-2016 02:28 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions