at the gate and pick him up after his WAEC
Commerce exam at the Commercial Secondary
School where he registered. He was given
Commerce Exam question paper and the only
question he could answer was question
number 3 and it says- "Differentiate between a
Warehouse and a Shop" (20marks) After much
thinking he smiled and wrote his answer as
fast as he could- Warehouse is at Ojota while
Shop is at Alaba market. Then he submitted
his paper and went to meet his Oga at the
gate- OGA- Ebuka, how far? How e be? EBUKA-
E dey so simple Oga. Question number three
say make we differentiate between a
warehouse & a shop. OGA- Ehen-ehen...Wet in U
come write? EBUKA- hmmm. I write say
"warehouse dey for Ojota & shop dey for Alaba.
OGA- So na the only thing wey U write be dat?
EBUKA- Yes Oga.
OGA- Chinekemee!!! U dey craze Common go back &
put the phone numbers & our complete address. silly boy! Na so dem take dey get customers..i fear una o
Posted: at | |