The wife turns to her husband and says, “See that guy? 25 years ago he proposed to me and I turned him down.” Husband replied, “Looks like he’s still celebrating...xxxx
Posted: at | |
The wife turns to her husband and says, “See that guy? 25 years ago he proposed to me and I turned him down.” Husband replied, “Looks like he’s still celebrating...xxxx
| |||||
I NO Y UNA NO 1 HEAR WORD,,, EXCEPT U GET EAR PROBLEM,,, ReplyKONFIRM PB4
| |||||
mmmm really ....ok which one you done Replypost make we too comment on am....
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 17-03-2016 11:59 PM mmmm really ....ok which one you done God forbid bad things,,, e don happen b4 wey everywhere dey easygoing n very friendly n enough yabbing BT say make I try am nw? E no fit happen.post make we too comment on am.... Una dey act like say u don buy naijapals just dey flock PB4 full here anyhow like say, tomorrow no dey. If una post 1 wey una no sure in a day, e no bad. BT say make I post, make u comment, e no go work nw..cos una go use PB4 send go wey jokes of 7years ago dey... Una bad no b small
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 17-03-2016 10:54 PM I NO Y UNA NO 1 HEAR WORD,,, EXCEPT U GET EAR PROBLEM,,, MADNESS THEY SMELL KONFIRM PB4
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 17-03-2016 10:54 PM I NO Y UNA NO 1 HEAR WORD,,, EXCEPT U GET EAR PROBLEM,,, MADNESS THEY SMELL KONFIRM PB4
| |||||
Very funny.... Reply
| |||||
Quote from: sam dove on 18-03-2016 11:05 AM MADNESS THEY SMELL Ur head don knock,, devil don use ur opkolo play sangalo, idiot
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 18-03-2016 12:50 AM God forbid bad things,,, e don happen b4 wey everywhere dey easygoing n very friendly n enough yabbing BT say make I try am nw? E no fit happen. ...... see your self...u no fit post make another Una dey act like say u don buy naijapals just dey flock PB4 full here anyhow like say, tomorrow no dey. If una post 1 wey una no sure in a day, e no bad. BT say make I post, make u comment, e no go work nw..cos una go use PB4 send go wey jokes of 7years ago dey... Una bad no b small person comment...then make you knw comment on who post nah...make see if you go fit get points......
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 11:37 AM ...... see your self...u no fit post make another Shey here resemble ur papa parlour ni, wey u just dey scatter everywhere,,, area scatter. Bcos say u won get point com mean say u go dabaru something wey don tanda for years,,, na madness dey work u,, person comment...then make you knw comment on who post nah...make see if you go fit get points......
| |||||
@ bournaidentity i don see am say nah Replyyour counts you dey increase thats why u dey make noise here...ok make you no comment on any post wey be PB4...and see if your counts no go drop....cunny man....
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 18-03-2016 11:50 AM Shey here resemble ur papa parlour ni, wey u just dey scatter everywhere,,, area scatter. Bcos say u won get point com mean say u go dabaru something wey don tanda for years,,, na madness dey work u,, .... heheheheh see ehrr you never knw thingshow your face make i see am.....hahahah faceless ****thief
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 12:00 PM .... heheheheh see ehrr you never knw thing Hahahahaha hahahahahaaaaa,,,, c konfirm thief wey dey call me thief,, abi no b u b d alaye wey just dey thief people jokes wey don die tey tey pack full here like say u don buy naijapals show your face make i see am.....hahahah faceless ****thief ![]()
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 18-03-2016 12:05 PM Hahahahaha hahahahahaaaaa,,,, c konfirm thief wey dey call me thief,, abi no b u b d alaye wey just dey thief people jokes wey don die tey tey pack full here like say u don buy naijapals mmmmm them tell you say joke ![]() get owner joke no get owner and joke no dey expire...
| |||||
mmmmm them tell you say joke Replyget owner joke no get owner and joke no dey expire...
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 12:15 PM mmmmm them tell you say joke I c,,, na wetin ur teacher teach u for sch,, tell am say both of una dey craze for head,, morons get owner joke no get owner and joke no dey expire...
| |||||
just show me your face then we talk Replyok... no fear ok
| |||||
Go chop shit, agbesara dey catch u Reply
| |||||
this joke no make any sense Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 17-03-2016 10:54 PM I NO Y UNA NO 1 HEAR WORD,,, EXCEPT U GET EAR PROBLEM,,, na your papa post before KONFIRM PB4
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)