Grammatical Shotgun! See The Shocking English a Nigerian Graduate Posted on Facebook (Page 2)

Date: 22-03-2016 9:31 am (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2] 3 4
- Oworen25 at 22-03-2016 11:43 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Aishat Ejura Aikoye on 22-03-2016 09:51 AM
I wonder how he was able 2 graduate;4rm which skl?;some people seeking 2 gain admission r beta off dan dis...

He dey pay for exams
Posted: at 22-03-2016 11:43 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 22-03-2016 11:44 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 09:53 AM
Hehehehehe,,, dis one wey poster just shoot grammar since yesterday e b like say d gods are angry Shocked

No be small anger
Posted: at 22-03-2016 11:44 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 22-03-2016 11:50 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 22-03-2016 10:03 AM
at least person get am lol

I no fit complete my laugh
Posted: at 22-03-2016 11:50 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Slimchery at 22-03-2016 12:01 PM (8 years ago)
(m)
poster talk another thing, dis one nor be graduate, i nor even understand anything for the passage of her letter wey she dey pass to una self
Posted: at 22-03-2016 12:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kp45 at 22-03-2016 12:11 PM (8 years ago)
(m)
I dey come
Posted: at 22-03-2016 12:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- scofsam at 22-03-2016 12:18 PM (8 years ago)
(m)
well she try at least she get NDU certificate
Posted: at 22-03-2016 12:18 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- victorstic1 at 22-03-2016 12:22 PM (8 years ago)
(m)
WOW THIS GRAMMAR EVEN COME WITH VIRUS
Posted: at 22-03-2016 12:22 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgrawl231 at 22-03-2016 12:26 PM (8 years ago)
(m)
No be small mattter ooo,,,,,,dis is serious!!!
Posted: at 22-03-2016 12:26 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 22-03-2016 01:08 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 09:53 AM
Hehehehehe,,, dis one wey poster just shoot grammar since yesterday e b like say d gods are angry Shocked
you know wetin dey my mind o, poster hope all is well o?
Posted: at 22-03-2016 01:08 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 22-03-2016 01:09 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Valentine Nnadozie on 22-03-2016 11:36 AM
Grin There Iz God Oooo Jooooo Oooooo
lol the English you are speaking chai chai.
Posted: at 22-03-2016 01:09 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- christianity at 22-03-2016 01:54 PM (8 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes oyibo bu agbara.
Posted: at 22-03-2016 01:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Floxitext at 22-03-2016 02:24 PM (8 years ago)
(f)
Hahahahaha....laff don turn my hair to dada oo
Posted: at 22-03-2016 02:24 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- ngfineface at 22-03-2016 02:29 PM (8 years ago)
(f)
This can't be true. Why was the fbuk writer's id removed?
Posted: at 22-03-2016 02:29 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 22-03-2016 02:33 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: ngfineface on 22-03-2016 02:29 PM
This can't be true. Why was the fbuk writer's id removed?
naija pikin,,, u too c.. oya come take 1 bottle
Posted: at 22-03-2016 02:33 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 22-03-2016 02:35 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on 22-03-2016 01:08 PM
you know wetin dey my mind o, poster hope all is well o?
I dey test u,,,,, sote e no sure weather na d person name or d sch name.. E just dey confuse imsef
Posted: at 22-03-2016 02:35 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 22-03-2016 02:36 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: oworen obong on 22-03-2016 11:44 AM
No be small anger
I dey test u,,,, d gods are angry
Posted: at 22-03-2016 02:36 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- winace at 22-03-2016 02:41 PM (8 years ago)
(f)
He is speaking in tongues.
Posted: at 22-03-2016 02:41 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fran6ixfox at 22-03-2016 02:46 PM (8 years ago)
(m)
lol..... too bad
Posted: at 22-03-2016 02:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- climax_man at 22-03-2016 03:10 PM (8 years ago)
(m)
Chai!
Posted: at 22-03-2016 03:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 22-03-2016 03:15 PM (8 years ago)
(m)
thats true when the system is bad this
is wat you get...
Posted: at 22-03-2016 03:15 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4