SO WETIN I GO TALK NOW STILL SEARCHING...BEFORE I DOWNLOAD ANY COMMENT REMEMBER SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 23-03-2016 01:31 PM (9 years ago) | Gistmaniac
samdove28 at 24-03-2016 08:29 AM (9 years ago) (m)
Quote from: rukky paul urhobodoro on 23-03-2016 01:31 PM
SO WETIN I GO TALK NOW STILL SEARCHING...BEFORE I DOWNLOAD ANY COMMENT REMEMBER SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
na true you talk jare... I dey feel you...
Posted: at 24-03-2016 08:29 AM (9 years ago) | Gistmaniac
samdove28 at 24-03-2016 08:32 AM (9 years ago) (m)
Quote from: Timothy Eazy on 23-03-2016 05:32 AM
lol the guy look like Bournfool sorry Bournidentity.
lolssssss..... Wetin the guy do you self... Bournfool ke... Hahahahahaah... You don finish person guy... Omg.... Bournfool... Me go put my own Bournzombie.... Lolssssss
Posted: at 24-03-2016 08:32 AM (9 years ago) | Gistmaniac
samdove28 at 25-03-2016 12:55 PM (9 years ago) (m)
See your life for outside... Na everybody knw say you be great fool... Even you suppose collect award that na you fool pass in this country.... Don't worry naijapals we give you.... Mad zombie...
Posted: at 25-03-2016 12:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Eazyatumeyi at 25-03-2016 02:07 PM (9 years ago) (m)
Quote from: sam dove on 24-03-2016 08:32 AM
lolssssss..... Wetin the guy do you self... Bournfool ke... Hahahahahaah... You don finish person guy... Omg.... Bournfool... Me go put my own Bournzombie.... Lolssssss
put your own any how nothing dey happen na we dey here
Posted: at 25-03-2016 02:07 PM (9 years ago) | Hero
Eazyatumeyi at 25-03-2016 02:11 PM (9 years ago) (m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 12:55 PM
See your life for outside... Na everybody knw say you be great fool... Even you suppose collect award that na you fool pass in this country.... Don't worry naijapals we give you.... Mad zombie...
na true you talk, the guy foolishness pass am self, chai.
Posted: at 25-03-2016 02:11 PM (9 years ago) | Hero
emma4love3 at 26-03-2016 06:14 PM (9 years ago) (m)
Quote from: rukky paul urhobodoro on 23-03-2016 01:31 PM
SO WETIN I GO TALK NOW STILL SEARCHING...BEFORE I DOWNLOAD ANY COMMENT REMEMBER SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 26-03-2016 06:14 PM (9 years ago) | Hero
BournIdentity at 27-03-2016 06:36 AM (9 years ago) (m)
Quote from: sam dove on 25-03-2016 12:55 PM
See your life for outside... Na everybody knw say you be great fool... Even you suppose collect award that na you fool pass in this country.... Don't worry naijapals we give you.... Mad zombie...
Go station ur black devil yansh for ur mama face make una begin dey play ten-ten,, na d only way sense fit commot from una moronic opkolo, born troway imbecile
Posted: at 27-03-2016 06:36 AM (9 years ago) | Addicted Hero