Oworen25 at 25-03-2016 07:41 AM (9 years ago) (m) My own is, who come dey video this scene
I don't know oh Posted: at 25-03-2016 07:41 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 07:42 AM (9 years ago) (m) I just wan ask dat question make e no be say i don dey go deaf.. So chinko sef dey speak pidgin na im be say e don tay for naija...Nice one..
Na naija woman Posted: at 25-03-2016 07:42 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 07:44 AM (9 years ago) (m) hahahaha yes oooh yoruba women no dey carry last ooh especially ijebu women...
You talk am Posted: at 25-03-2016 07:44 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 07:44 AM (9 years ago) (m) You be mumu, Na so your mama Lousy Sef, He goat....
Don't call the mum Posted: at 25-03-2016 07:44 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 07:46 AM (9 years ago) (m) Yoruba people are idiots and very Loud anywhere they are found
Not all of them please Posted: at 25-03-2016 07:46 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 07:47 AM (9 years ago) (m) Haha haha, see that chinko.guy dey knack pidgin like aboki.. e be like say the guy Don stay naija.wella. If yoruba.dey hella.never put their language na im be say no be God get heaven. Ti wo ba bi e da. Iya.nla iya anybody
You are right Posted: at 25-03-2016 07:47 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 25-03-2016 07:48 AM (9 years ago) (m) THATS TO TELL U NAIJA NO DEY CARRY LAST
I tell you Posted: at 25-03-2016 07:48 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Haso112 at 25-03-2016 08:21 AM (9 years ago) (m) Haha haha, see that chinko.guy dey knack pidgin like aboki.. e be like say the guy Don stay naija.wella. If yoruba.dey hella.never put their language na im be say no be God get heaven. Ti wo ba bi e da. Iya.nla iya anybody
Hahahahahahahahahahaha...... E be like you sef sabi speak YORUBA ooo... Nice one, got me laughing here like CRAZY....!!! Posted: at 25-03-2016 08:21 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Haso112 at 25-03-2016 08:23 AM (9 years ago) (m) Yoruba people are idiots and very Loud anywhere they are found
ANOTHER MONKEY ON THE LOOSE.... And to think you have a YORUBA name... I'm sorry for your LINEAGE... Posted: at 25-03-2016 08:23 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the woman is fighting for her wright, Chinese people always want to intimidate blacks expecially we Nigerian they forgot that they re not white , weldone sister I support u to the last no matter what the case is Posted: at 25-03-2016 11:00 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
omor see these people o, na plane una dey o. Posted: at 25-03-2016 01:14 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I am igbo you way insult yoruba ppl na u b d biggest fool. you don't insult people tribe just like that you rather keep mute than to display illiteracy here on social plat form the chinco you are defending do you know they do worst than that to our in there country.
tell am o Posted: at 25-03-2016 01:19 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Markeve at 25-03-2016 03:42 PM (9 years ago) (f) She stand for her right by d way who do they think they're cos they're white does not give them the right to be intimidating blacks everywhere yeye Chinese people naija people don't take nonsense from any baggar .. Posted: at 25-03-2016 03:42 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alvidz at 25-03-2016 07:14 PM (9 years ago) (m) dullness is Born Posted: at 25-03-2016 07:14 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
raynebee at 25-03-2016 08:45 PM (9 years ago) (f) we go sha show ourself evrywer..naijaaa Posted: at 25-03-2016 08:45 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 09:33 PM (9 years ago) (m) she was just defending herself because those people were trying to shout her down. or would you rather she sits back and swallow whatever is thrown at her?
hmmmmmmm.... Na true you talk jare.... You really right jare.... Posted: at 26-03-2016 09:33 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 09:34 PM (9 years ago) (m) na that stupid chinko pushed the woman first na, Nice one yoruba woman swear for them well well
hmmmmmmmm.... Na so now... Yoruba no they tak nonsense for anything.... I really like that. Posted: at 26-03-2016 09:34 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 09:35 PM (9 years ago) (m) 9ja no dey carry last  na so jare.... Naija no they carry last ooooooo.... I just they imagine ham.... Posted: at 26-03-2016 09:35 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 28-03-2016 11:08 AM (9 years ago) (f) naija ooo Posted: at 28-03-2016 11:08 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 09:42 PM (9 years ago) (m) Haha haha, see that chinko.guy dey knack pidgin like aboki.. e be like say the guy Don stay naija.wella. If yoruba.dey hella.never put their language na im be say no be God get heaven. Ti wo ba bi e da. Iya.nla iya anybody
hmmmmmmmmm.... You they funny... Na true. You talk. Jare.... Posted: at 28-03-2016 09:42 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |