Oworen25 at 26-03-2016 06:26 AM (9 years ago) (m) Naija I hailoo everything in naija na fake
I mean everywhere Posted: at 26-03-2016 06:26 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 26-03-2016 06:26 AM (9 years ago) (m) omo see gobe, dem say what a man can do a woman can do better. imagine, see as woman dey dupe people about. dey rest ur life for inside cage till u know as e dey go.
No be for this level Posted: at 26-03-2016 06:26 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 26-03-2016 06:28 AM (9 years ago) (m) Man must wack naim make dis woman dey use hospital and child bearing to dupe pple. Na wa o.
Must she venture into this? Posted: at 26-03-2016 06:28 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 26-03-2016 06:29 AM (9 years ago) (m) Hmm, fake doctor couple with 419
Too bad for them Posted: at 26-03-2016 06:29 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 26-03-2016 06:31 AM (9 years ago) (m) Igbo people likes money.
Not all of them Posted: at 26-03-2016 06:31 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 26-03-2016 06:31 AM (9 years ago) (m) mam nawa o, see how you don disgrace yourself.
Am very disappointed Posted: at 26-03-2016 06:31 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 26-03-2016 06:32 AM (9 years ago) (m) Straight away Posted: at 26-03-2016 06:32 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 26-03-2016 06:32 AM (9 years ago) (m) Fake people everywhere you go.
Am telling you Posted: at 26-03-2016 06:32 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 06:52 PM (9 years ago) (m) Fake people every where,fake doctor,fake woman,fake hospital, fake oil n gas contract,
don't mind them... They are too fake... Fakepeople all around... Posted: at 26-03-2016 06:52 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 06:54 PM (9 years ago) (m) Fake nurses,,,fake doctors ,,, fake pastors everywhere,,,,,,,everything now be fake!
they are all fake... Na so so them we have in this country.... Na only God fit help person Posted: at 26-03-2016 06:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 26-03-2016 06:55 PM (9 years ago) (m) abi when u like something and u no get certificate na to do am na
you don talk ham finish jare.... Na yeye they worry ham.. Posted: at 26-03-2016 06:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 27-03-2016 12:31 PM (9 years ago) (f) everyday fr the thief Posted: at 27-03-2016 12:31 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 28-03-2016 10:57 AM (9 years ago) (f) good Posted: at 28-03-2016 10:57 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 06:23 PM (9 years ago) (m) Fake people every where,fake doctor,fake woman,fake hospital, fake oil n gas contract,
abi oooooooo.... Fake Nigeria people... Some people in this country was make in china Posted: at 28-03-2016 06:23 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 06:24 PM (9 years ago) (m) Fake nurses,,,fake doctors ,,, fake pastors everywhere,,,,,,,everything now be fake!
hmmmmmmmmmm.... Na so ooooooo..m fake people all over the country... I really they observe them seriously.... Posted: at 28-03-2016 06:24 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 06:25 PM (9 years ago) (m) abi when u like something and u no get certificate na to do am na
hmmmmmmm... Na true you talk jare.... Some people really were like that...... I just they observe som people Posted: at 28-03-2016 06:25 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 05:52 PM (9 years ago) (f) good fr him Posted: at 30-03-2016 05:52 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 11:52 PM (9 years ago) (f) verryyy good Posted: at 30-03-2016 11:52 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |