Hahahahahahahahahahaha I cnt talk boooooo
Hehehehehe Posted: at 18-04-2016 04:52 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
igwe otutu oma
Hmmmmmmmm,,, Posted: at 18-04-2016 04:53 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Still observing.
Observe o Posted: at 18-04-2016 04:53 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL...
Careful tinz Posted: at 18-04-2016 04:53 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
...until the day wey dem go catch am.
Posted: at 18-04-2016 04:54 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yeye dey smell
Big one Posted: at 18-04-2016 04:54 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
igwe otutu oma
Chukwu gozie gị
Amin Posted: at 18-04-2016 04:55 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i dont get dis, palace don finish for naija abi? wey u kon carry ur own palace go dubai, which work he dey do self?
If u dey ask me na who I go ask Posted: at 18-04-2016 04:55 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Huhuhuhuh Posted: at 18-04-2016 04:56 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na wa o
Na serious wa Posted: at 18-04-2016 04:56 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
abeg, hush ur mouths all dis 419 talk. yahoo is hard work and keeps meat in the pot  Sabi no no u Posted: at 18-04-2016 04:57 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nonsense king, weed don finish e life
Sabi no wan no u Posted: at 18-04-2016 04:57 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no be lie
Na lie Posted: at 18-04-2016 04:58 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I remember dis guy, na im dem catch for Lagos market wen im go tif food.... Well, we were all humans at one stage...
Na u sabi Posted: at 18-04-2016 04:58 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Y Not Reeeeel Lions... Y kiddies Toys... Àgbàyà.
C madness, idiot Posted: at 18-04-2016 04:58 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I'm Igbo but Igwe Palace in Dubai, UAE is hard for me to understand - the leadership appointment got in his head.Can we also see his palace in Enugu his home town?
NobsmallTin Posted: at 18-04-2016 04:59 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Igbo kwenu
Abi o Posted: at 18-04-2016 04:59 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
taa!!!, u think say na una wey pimp ,ashawo and robery nat una handwork, Igwe Igadii oo
Hmmmmmmmm,, Posted: at 18-04-2016 05:00 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na one of those things
True Posted: at 18-04-2016 05:00 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bless your SOUL...!!!
Na so Posted: at 18-04-2016 05:00 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |