nomadic fulanis are creating fence of angry farmers around them even if you push cow to the wall it will react
no be lie lol Posted: at 13-04-2016 09:49 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Make dem just send all these CATTLE men back to their VILLAGES na.. Abi na until dem kill all the FARMERS finish???
I wonder o Posted: at 13-04-2016 09:49 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Too bad;RIP 2 d dead
abi o Posted: at 13-04-2016 09:50 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Na one of those things RIP to death
no be lie Posted: at 13-04-2016 09:50 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
tell Kison Posted: at 13-04-2016 09:51 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Well done my Bendel youths una no dey take crap like all dose biafra boys wey fulanis don finish...
lol Posted: at 13-04-2016 09:51 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Fulani don enter here again,,,,,ehnnnnn! let somebody warn dem oo
abi o Posted: at 13-04-2016 09:52 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
barbaric
barbarians Posted: at 13-04-2016 09:52 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
And Buhari is there doing noting stupid
lol Posted: at 13-04-2016 09:53 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
yawa jam yawa Posted: at 17-04-2016 03:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
And Buhari is there doing noting stupid
Na so u take c am Posted: at 17-04-2016 03:37 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
barbaric
Abi Posted: at 17-04-2016 03:38 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Fulani don enter here again,,,,,ehnnnnn! let somebody warn dem oo
Na so Posted: at 17-04-2016 03:38 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Well done my Bendel youths una no dey take crap like all dose biafra boys wey fulanis don finish...
Na so u c am Posted: at 17-04-2016 03:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa Posted: at 17-04-2016 03:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na one of those things RIP to death
Yawa dey cos Posted: at 17-04-2016 03:40 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Too bad;RIP 2 d dead
Na so Posted: at 17-04-2016 03:41 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make dem just send all these CATTLE men back to their VILLAGES na.. Abi na until dem kill all the FARMERS finish???
Abi Posted: at 17-04-2016 03:41 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Too bad;RIP 2 d dead
Abi Posted: at 17-04-2016 03:42 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nomadic fulanis are creating fence of angry farmers around them even if you push cow to the wall it will react
Na so u take c am Posted: at 17-04-2016 03:42 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |