return of franel (Page 2)

Date: 13-04-2016 11:16 am (8 years ago) | Author: immortal-jay™
1 [2]
- BournIdentity at 30-04-2016 09:46 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: iyke on 30-04-2016 09:34 PM
yeye
OK,,, I saw... e name dey fluctuate like NEPA light from just mad to yeye and vice versa,,  Shocked
E no bad
Posted: at 30-04-2016 09:46 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-04-2016 09:49 PM (7 years ago)
(m)
Just mak,, abi na just mad wey dem dey call u sef...,, Franel use him baby hand touch u,,, no be slap o.. na im u com mute for weeks.. If u dare try me make I open my mouth small for u ehhhnn.....??
U no go mute o..,, u go first of all deaf permanently,, come dumb follow everlastingly. Then,, u go tink say na slap I slap u wey go make u call ur whole family members begin dey slap them 1 by 1.
You're nothing but a dumb dump piece of shit wey dey luk for who u go attach ur mess to..
Posted: at 30-04-2016 09:49 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-04-2016 09:52 PM (7 years ago)
(m)
BT bcos say I no wan hear say they shoot bird mama fly, pikin die...  make I leave commot b4 ur madness go double and that 1 na death
Posted: at 30-04-2016 09:52 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 30-04-2016 09:54 PM (7 years ago)
(m)
I dey tell u...
Quote from: iyke on 30-04-2016 06:22 PM
what a yeye place to be
Posted: at 30-04-2016 09:54 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]