Another Young African Man Weds His Oyinbo Sugar Mama (Photo) (Page 3)

Date: 16-04-2016 2:32 pm (8 years ago) | Author: kacy lee
1 2 [3]
- Trueyarn at 17-04-2016 11:45 AM (8 years ago)
(m)
Arrangeeeee luv,dats all I see.
Posted: at 17-04-2016 11:45 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Markeve at 17-04-2016 05:41 PM (8 years ago)
(f)
I pray ooh which love this is docu matter smart one boy.
Posted: at 17-04-2016 05:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 17-04-2016 07:37 PM (8 years ago)
(m)
this man go phyuk this old woman to dead.....na so  we go dey una go hear say una brother don kill somebody ..in the name of document..this kind of woman na the one that will lock him inside house like slave ..she no go lets him to talk to black people there..from the face of  the woman ..na bad woman ..we dey see them here every day..all na document..if he get the document wetin he go do with it..europe don finish..no thing is going on here..if u know what to do in africa today....is better than to come to europe..nothing dey happen ..
Posted: at 17-04-2016 07:37 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 17-04-2016 10:15 PM (8 years ago)
(m)
you go fear na
Posted: at 17-04-2016 10:15 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 17-04-2016 10:17 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Oyenibi Oscar on 16-04-2016 07:11 PM
Their business.
no be lie
Posted: at 17-04-2016 10:17 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 17-04-2016 10:17 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: Collins chigoziri on 16-04-2016 08:39 PM
...lyf goes on
sure
Posted: at 17-04-2016 10:17 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 18-04-2016 12:03 AM (8 years ago)
(f)
they r good together Tongue
Posted: at 18-04-2016 12:03 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Passion8Soul at 18-04-2016 04:31 AM (8 years ago)
(f)
Money on point
Posted: at 18-04-2016 04:31 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- schmit at 18-04-2016 06:41 PM (8 years ago)
(f)
E no fit laugh
Posted: at 18-04-2016 06:41 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 19-04-2016 03:19 AM (8 years ago)
(m)
@ Dickman2, dem no go wan hear dem still dey tink say gold dey here...
Dis kin woman in her days no dey talk to blackman until she con old na im she con dey look for one...
Since she don get one now na to die wit am...
Na so our boys dey go Holland and Germany go pick rejects wey oyinbo don troway for bin...It's a shame tho...
Posted: at 19-04-2016 03:19 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 19-04-2016 03:21 AM (8 years ago)
(m)
Dis is d beginning of im sufferness...
Posted: at 19-04-2016 03:21 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 19-04-2016 05:23 AM (8 years ago)
(f)
Naija men wetin una dey do oo lmao!
Posted: at 19-04-2016 05:23 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]