Ooni of Ife's wife, Olori Adeyeye Wuraola Ogunwusi celebrated her birthday yesterday April 20th at her husband's palace in Enuwa Ile-Ife. Check out exclusive pictures of her birthday cake and more pics from her party.
Wishing her long life and prosperity! More pics after the cut.
Posted: at 21-04-2016 11:21 PM (9 years ago) | Gistmaniac
dickieponga at 22-04-2016 03:04 PM (9 years ago) (m)
@ Blessed75 U fine pass dem..? Na igbo women no like food abi...Once naija women at any age don born dem no sabi how to maintain dere shape das y dem dey fat and ugly... Dem no dey exercise or go gym...
Posted: at 22-04-2016 03:04 PM (9 years ago) | Hero
dickieponga at 22-04-2016 03:07 PM (9 years ago) (m)
Poster, people are not interested in dis kin of post anymore das y comments r few... U have just wasted ur time posting crap and i have wasted my time commenting... In a nutshell we have both wasted time doing nottin.....Anyway sha make man just dey look una...
Posted: at 22-04-2016 03:07 PM (9 years ago) | Hero
AmazingMarie at 22-04-2016 05:37 PM (9 years ago) (f)
Quote from: dickieponga on 22-04-2016 03:07 PM
Poster, people are not interested in dis kin of post anymore das y comments r few... U have just wasted ur time posting crap and i have wasted my time commenting... In a nutshell we have both wasted time doing nottin.....Anyway sha make man just dey look una...
Posted: at 22-04-2016 05:37 PM (9 years ago) | Hero
DAMILARE100 at 23-04-2016 11:07 AM (9 years ago) (m)
Can't you for once put a smile on your face? Your wedding you no gree smile, now your birthday again see as you strong face like pesin wey drink Alomo Bitter. Na wen u wan con smile self?
Posted: at 23-04-2016 11:07 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Eazyatumeyi at 23-04-2016 12:01 PM (9 years ago) (m)
Quote from: DRE on 23-04-2016 11:07 AM
Can't you for once put a smile on your face? Your wedding you no gree smile, now your birthday again see as you strong face like pesin wey drink Alomo Bitter. Na wen u wan con smile self?
why she no dey smile na
Posted: at 23-04-2016 12:01 PM (9 years ago) | Hero

only God knows o