yeah Nice one
oya start the deleting now now................ abi no be ur work? Posted: at 16-07-2010 04:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 16-07-2010 04:41 PM (14 years ago) (m) wetin dey happen here?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 16-07-2010 04:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
esonu at 20-07-2010 11:10 AM (14 years ago) (m) lol..speechless
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 20-07-2010 11:10 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
LEONE at 21-07-2010 02:58 PM (14 years ago) (m) No be joke we need real pple. Posted: at 21-07-2010 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
are u real? Posted: at 21-07-2010 03:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Ify4life at 22-07-2010 12:22 PM (14 years ago) (f) ok
ify lovly girl is her. Posted: at 22-07-2010 12:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cancelled Posted: at 23-07-2010 11:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lol, intresting topic, maybe u gotta delete my profile first oo ha h ah ha ha Posted: at 23-07-2010 11:52 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na ur own i say make dem delete first na Posted: at 23-07-2010 11:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
say wetin happen ? ur second name be dguy ? Posted: at 23-07-2010 12:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eh na..... we need real pics abeg... u no dey see me so Posted: at 23-07-2010 12:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
acaalliy at 23-07-2010 12:23 PM (14 years ago) (m) I beg leave story, you dey look for wife? Go to Ojuelgbe and choose ur choice. real pics ko real profile ni. I dey Craze? Posted: at 23-07-2010 12:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i wonder oo, shey na face u wan chop ? Posted: at 23-07-2010 12:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prince316 at 23-07-2010 12:41 PM (14 years ago) (m) yes o na true, watin even dey ves me pass na some guys when go see oyibo pics and the name go be native name, them go still dey tell the fake pics say baby u too fine, the one when use rihanna pic guys for this site still dey fall in love with the fake pics... lol... i bow for some guys when dey this site sha, e be like say some never see woman b4!!! Posted: at 23-07-2010 12:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol, wetin u wan make dem do na, Posted: at 23-07-2010 12:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kurupt419 at 23-07-2010 01:28 PM (14 years ago) (m) na waooo Posted: at 23-07-2010 01:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 23-07-2010 09:02 PM (14 years ago) (m) yes o na true, watin even dey ves me pass na some guys when go see oyibo pics and the name go be native name, them go still dey tell the fake pics say baby u too fine, the one when use rihanna pic guys for this site still dey fall in love with the fake pics... lol... i bow for some guys when dey this site sha, e be like say some never see woman b4!!!
you,i tire for you oo,.....wetin carry you come NP if no be to blow,flex,flirt and catch fun !! Posted: at 23-07-2010 09:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yes o na true, watin even dey ves me pass na some guys when go see oyibo pics and the name go be native name, them go still dey tell the fake pics say baby u too fine, the one when use rihanna pic guys for this site still dey fall in love with the fake pics... lol... i bow for some guys when dey this site sha, e be like say some never see woman b4!!!
you,i tire for you oo,.....wetin carry you come NP if no be to blow,flex,flirt and catch fun !! i tire for the guy ooo ..... Posted: at 26-07-2010 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
charleszzn at 26-07-2010 08:34 PM (14 years ago) (m) So where do you place freedom of expression . . .? Poster ? Posted: at 26-07-2010 08:34 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mat-James at 26-07-2010 08:39 PM (14 years ago) (m) I think that those without there real pictures should be deleted 4rm this Forum.These ppl are either spies or terrorist. .They are always insultive to other member.What is your suggestions
i voted for this idea Posted: at 26-07-2010 08:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |