Trust women these days,they ain't ready to take shits from men any longer.An Owerri, Imo State-based victim of prolonged domestic violence took to social media to expose her Austria-based husband, Elvis Udeoji Chyzzy who abused her.
Owerri Based Victim Of Prolonged Domestic Violence Exposes Her Austria-Based Husband, Elvis
Owerri, Imo State-Based Victim Of Prolonged Domestic Violence, Summoms Courage To Expose Her Austria-Based Husband, Elvis Udeoji Chyzzy
Posted: at 1-05-2016 09:09 PM (9 years ago) | Gistmaniac
THAT ONE CONCERN U SINCE WEY UNA DEY TOGETHER BEFORE UNA MARRY D DRUNKENESS AND DRUGILISM NEVER DEY THERE ABI U WAN TELL ME SAY NA OVER NIGHT WHEN UNA MARRY NA HIM CHANGE? SINCE U DEY ENJOY AM LIKE DAT WHEN UNA NEVER MARRY THEN CONTINUE AM WHEN UNA DON GET MARRIED BECAUSE NA FOR BETTER FOR WORST DRUNKENESS OR NO DRUNKENESS, DRUG ADICT OR NO DRUG ADICT NO FORGET SAY HIM STILL GET RIGHT TO THOSE KIDS AND THE EARLIER U FIND WAY SETTLE AM IN A MATURED WAY D BETTER MAKE WE NO GO HEAR OF ANOTHER CASE OF BODY IN A BAG BUT NEXT TIME MAKE REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 2-05-2016 04:53 PM (9 years ago) | Gistmaniac
dickieponga at 2-05-2016 05:59 PM (9 years ago) (m)
She's a very stupid woman to have taken d abuse for 5yrs well she deserves it... I no no why u dey cry out now stupid woman... So wetin u want make we do cos ur stupid and foolish to have taken all dis crap for all dese years... U don find help now so no need for advice...
Posted: at 2-05-2016 05:59 PM (9 years ago) | Hero