Babe Proudly Display Handbag Of $398 Her Sugar Daddy Bought For Her Just To Spite Haters (Page 2)

Date: 02-05-2016 10:25 pm (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2] 3
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 12:29 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Sussan odili on  2-05-2016 11:02 PM
calm down my bros
yes ma, congrats o, I see say na only you win the European champions league prediction.
Posted: at 3-05-2016 12:29 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 12:30 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on  2-05-2016 11:39 PM


Lmao!!! No promo for april Cool
lol
Posted: at 3-05-2016 12:30 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 12:31 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on  2-05-2016 11:52 PM
lol, funny u. make dem pay am oooo cos na 50/50 sharing formular we wan use
lol you funny o
Posted: at 3-05-2016 12:31 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 12:33 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on  2-05-2016 11:55 PM
Quote from: Timothy Eazy on  2-05-2016 10:32 PM
My people! I beg this one wey Naijapals no talk anything about the April winners, I hope all is well?
[/quote
lol, no worry. no forget say we dey follow share am together 50/50, no cheating
I no worry o, I just dey observe
Posted: at 3-05-2016 12:33 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 12:34 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: oworen obong on  2-05-2016 11:56 PM
See go soon cry
am confused
Posted: at 3-05-2016 12:34 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 12:35 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  3-05-2016 12:22 AM
U don win am so y u dey bother, ur name go soon appear anyway congrats....
Dickieponga the ladies husband, how da hustles na?
Posted: at 3-05-2016 12:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 12:39 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: dickieponga on  3-05-2016 12:27 AM
E show say dis girl no get class or taste, MK bags are d cheapest in town if she get class and taste she for ask for Hermes, chloe, gucci, jimmy choo, LV and even Versace bags...Me wey i be man and i no about bags, i no fit buy MK bags cos na chavs dey buy dat cheap bag....
I can tell u dat is one over-priced cheap bag and d c**t is happy...
no mind that babe na ogbolism dey worry her, e  be like say her sugar daddy don manage steal public fund come give her own share, me I no fit buy that bag for my sis or girlfriend e too cheap.
Posted: at 3-05-2016 12:39 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Raychaelle at 3-05-2016 05:34 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: MICROPHONE MESSIAH  link=topic=291007.msg4838653#msg4838653 date=1462225702
Life goes on. Na for Naijapals we go still read say your sugar daddy wife kill you.
Lobatan
U said it all
Posted: at 3-05-2016 05:34 AM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Deprince3 at 3-05-2016 06:02 AM (7 years ago)
(m)
POVERTY NA BIG DISEASE
Posted: at 3-05-2016 06:02 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- ngfineface at 3-05-2016 08:29 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: Uchendu collins on  2-05-2016 10:31 PM
Her mate dey use Luois vittion,Gucci wey cost $2000 dollars-1.5million,she dey twitter dey mumu

Abeg make I hear word. Swear you have ever bought a bag of N20k in your life. She wrote that for people like you
Posted: at 3-05-2016 08:29 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 3-05-2016 10:55 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: ngfineface on  3-05-2016 08:29 AM
Abeg make I hear word. Swear you have ever bought a bag of N20k in your life. She wrote that for people like you
my sister no be quarrel na, she talk her own mind she talk.
Posted: at 3-05-2016 10:55 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 3-05-2016 12:28 PM (7 years ago)
(m)
SHAKE MY HEAD FOR U AT DIS AGE U STILL DEY DO SUGAR DADDY, AT D END NA BABYMAMA U GO COME END UP WITH, NO HUSBAND THEN WHEN U DON REACH FIFTY SOMETHING U GO COME TELL PEOPLE SAY U WAITING FOR GOD TO GIVE U D RIGHT MAN NO PROBLEM THAT TIME EVERYTHING RIGHT DON GO LEFT NA THAT TIME U GO KNOW SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 3-05-2016 12:28 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- christianity at 3-05-2016 01:11 PM (7 years ago)
(m)
newsless news
Posted: at 3-05-2016 01:11 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 4-05-2016 04:01 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: henry chinedu joseph on  3-05-2016 01:11 PM
newsless news
how?
Posted: at 4-05-2016 04:01 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- botlex at 12-05-2016 02:12 PM (7 years ago)
(m)
Dorothy is a bad babe. Don't want any babe I know to be like her
Posted: at 12-05-2016 02:12 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mia4321 at 15-05-2016 10:32 PM (7 years ago)
(f)
Lol...okay oooo
Posted: at 15-05-2016 10:32 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 09:30 AM (7 years ago)
(m)
Because of yawa dey everywhere
Posted: at 20-05-2016 09:30 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 02:17 AM (7 years ago)
(m)
I saw,,,...
...
Posted: at 21-05-2016 02:17 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 02:18 AM (7 years ago)
(m)
OK..
...
Posted: at 21-05-2016 02:18 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 21-05-2016 05:14 AM (7 years ago)
(m)
Your own don better... maga don pay your money
Posted: at 21-05-2016 05:14 AM (7 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3