My people! I beg this one wey Naijapals no talk anything about the April winners, I hope all is well? [/quote lol, no worry. no forget say we dey follow share am together 50/50, no cheating
Posted: at 2-05-2016 11:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac
My people! I beg this one wey Naijapals no talk anything about the April winners, I hope all is well? [/quote lol, no worry. no forget say we dey follow share am together 50/50, no cheating
See go soon cry
Posted: at 2-05-2016 11:56 PM (9 years ago) | Hero
na her type dey use honeypot collect mark for sch. na here we go sit down read ur story say dem pour u hot water for head. i no pray make dem pour u acid or take u do juju money.
Posted: at 2-05-2016 11:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac
dickieponga at 3-05-2016 12:27 AM (9 years ago) (m)
E show say dis girl no get class or taste, MK bags are d cheapest in town if she get class and taste she for ask for Hermes, chloe, gucci, jimmy choo, LV and even Versace bags...Me wey i be man and i no about bags, i no fit buy MK bags cos na chavs dey buy dat cheap bag.... I can tell u dat is one over-priced cheap bag and d c**t is happy...
Posted: at 3-05-2016 12:27 AM (9 years ago) | Hero