The Snitch: American CIA Operative Gave Mandela Up For Arrest In 1962 As An Undercover (Page 2)

Date: 15-05-2016 6:53 pm (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- diezo at 16-05-2016 12:51 PM (8 years ago)
(m)
WHEN HIM DEY ALIVE WHY UNA NO BRING ALL DIS ONE COME OUT SINCE ABI UNA DEY FIND WETIN UNA WANT TAKE ACT FILM BECAUSE UNA OWN NO PASS HOW TO IMPOVERISH D BLACKS BY SELLING UNA USELESS STORIES TO US SO THAT BEFORE WE GO REGAIN OURSELVES UNA DON LOOT ABI! ABEG MAKE UNA CLEAR COMOT MY FACE BEFORE  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR WHO NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 16-05-2016 12:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kison at 16-05-2016 05:18 PM (8 years ago)
(m)
.NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 16-05-2016 05:18 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 16-05-2016 05:56 PM (8 years ago)
(m)
If whiteman still dey rule naija we for beta pass dis one...
Even d blacks of south africa are praying d whites take over d govt....
We black people are just full of sh!t....
Posted: at 16-05-2016 05:56 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- botlex at 16-05-2016 07:51 PM (8 years ago)
(m)
We've always known that these guys supported apartheid but not to this extent
Posted: at 16-05-2016 07:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mia4321 at 17-05-2016 01:16 AM (8 years ago)
(f)
hmmm...                                                           
Posted: at 17-05-2016 01:16 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 17-05-2016 10:40 AM (8 years ago)
(f)
so wetin Una want Mk I do                                               
Posted: at 17-05-2016 10:40 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 18-05-2016 01:05 AM (8 years ago)
(m)
Lolsss... very funny, see how then they do our president. God they oooo
Posted: at 18-05-2016 01:05 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 18-05-2016 10:44 PM (8 years ago)
(f)
okay good                                                                               
Posted: at 18-05-2016 10:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 19-05-2016 01:28 AM (8 years ago)
(m)
Yawa dey plenty
Posted: at 19-05-2016 01:28 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Oworen25 at 20-05-2016 06:46 AM (8 years ago)
(m)
Na now una come know
Posted: at 20-05-2016 06:46 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 05:04 PM (8 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 05:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions