Peter Okoye, Julius Agwu & More Celebs Storms At Davido's Daughter Imade's 1yr Bday Party (Page 2)

Date: 16-05-2016 2:44 am (8 years ago) | Author: Victor A. Ofoma
1 [2]
- mia4321 at 17-05-2016 12:52 AM (8 years ago)
(f)
happy birthday to uuuu..                                                             
Posted: at 17-05-2016 12:52 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kison at 17-05-2016 05:28 AM (8 years ago)
(m)
JUST CONTINUE TO BE CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 17-05-2016 05:28 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- horizontal at 17-05-2016 09:39 AM (8 years ago)
(f)
HBD LIT CHILD
Posted: at 17-05-2016 09:39 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 17-05-2016 10:03 AM (8 years ago)
(f)
okay                                                                             
Posted: at 17-05-2016 10:03 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 17-05-2016 01:41 PM (8 years ago)
(m)
WHEN WE DEY GROW UP NA PIKIN DEY GO PIKIN BIRTHDAY BUT NOW NA ADULTS DEY GO PIKIN BIRTHDAY SO IF D ADULTS WAN COME DO BIRTHDAY NA WHO WE GO COME SEE FOR THERE Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes BY D WAY SEF WHERE D MAMA OF D PIKIN Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS I RESERVE MY COMMENT BUT MAKE DEM NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 17-05-2016 01:41 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 18-05-2016 12:19 AM (8 years ago)
(m)
Dese P Square brodas don reduce demsefs to dey show up for celeb parties now norrin norring for dem....
Dey never had any talent anyway...
Posted: at 18-05-2016 12:19 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 18-05-2016 12:23 AM (8 years ago)
(m)
Whaooo.... that was great... happy birthday to imade.
Posted: at 18-05-2016 12:23 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 18-05-2016 01:24 PM (8 years ago)
(f)
okay... HBD...                                                                       
Posted: at 18-05-2016 01:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 18-05-2016 10:29 PM (8 years ago)
(f)
where Paul?                                                                       
Posted: at 18-05-2016 10:29 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 19-05-2016 01:38 AM (8 years ago)
(m)
Na so na, congratulations and congratulations
Posted: at 19-05-2016 01:38 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Oworen25 at 20-05-2016 06:36 AM (8 years ago)
(m)
I been wan attain oh
Posted: at 20-05-2016 06:36 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 04:15 AM (8 years ago)
(m)
Why yawa dey everywhere I go yawa dey. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 04:15 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions