14 Year Old Girl Attempts Suicide Drinking Poison Because Parents Rejected Her Boyfriend (Page 2)

Date: 16-06-2016 2:03 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- GermoDon at 17-06-2016 12:43 AM (7 years ago)
Online (m)
E don sweet am die
Posted: at 17-06-2016 12:43 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 17-06-2016 03:11 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: precious Micheal on 16-06-2016 02:14 PM
Hmmm,so @ 14yrs you don sabi phyuk,know wetin be boyfriend,chaii,uwa mmebi,just dey shake head for you.
Some girls don start earlier dan dat trust me...
Posted: at 17-06-2016 03:11 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 17-06-2016 03:14 AM (7 years ago)
(m)
Na d book wey dem send am go read na im she dey read for d guy bus garage...Wat a joke..
Posted: at 17-06-2016 03:14 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- winace at 17-06-2016 05:34 AM (7 years ago)
(f)
First they shld arrest dat okada man. Dat girl is his daughter age for crying out loud. His age triple hers. In fact d poison shld deal wit her very well b4 flushing out to teach her a lesson Stupid girl.
Posted: at 17-06-2016 05:34 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- scottchris at 17-06-2016 08:24 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: precious Micheal on 16-06-2016 02:14 PM
Hmmm,so @ 14yrs you don sabi phyuk,know wetin be boyfriend,chaii,uwa mmebi,just dey shake head for you.
FYI.... THE YOUNGEST MOTHER IS 9YEARS... and 12 yrs old girl was spotted in kaduna with her baby of abt 1yr... Soo begin to imagin

Posted: at 17-06-2016 08:24 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- EL-Nath at 17-06-2016 10:10 PM (7 years ago)
(m)
Die go weda d guy no go marry another beautiful girl wey pass you, foolish tin
Posted: at 17-06-2016 10:10 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- scottchris at 18-06-2016 11:28 AM (7 years ago)
(m)
This story still baffles me ooo

Posted: at 18-06-2016 11:28 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- CHRISETTE at 19-06-2016 02:43 PM (7 years ago)
(f)
She's not brought up well
Posted: at 19-06-2016 02:43 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 11:31 PM (7 years ago)
(m)
Hmmmmmmm,,,,, nobsmalltin at all
Posted: at 23-06-2016 11:31 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- scottchris at 23-06-2016 11:51 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-06-2016 11:31 PM
Hmmmmmmm,,,,, nobsmalltin at all
Too much romantic movies and ZEE world with Telemundo

Posted: at 23-06-2016 11:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]