E be like say dem no get job for London, dey must be on social welfare cos person wey get rent to pay go go waste their time to protest..? Posted: at 17-06-2016 09:55 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
delight222 at 17-06-2016 10:15 PM (8 years ago) (f) na wa,this kind wahala self I wonder oo Posted: at 17-06-2016 10:15 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dangote665 at 17-06-2016 10:19 PM (8 years ago) (m) Did he run away? Posted: at 17-06-2016 10:19 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
chanst at 17-06-2016 10:27 PM (8 years ago) (m) Retarded fool chanst abi wetin u call ursef again...? How can a chronic moronic moron wey u be no say na u first throw d punch,,, d first time wey u talk from ur anus BT u no no even wen e be say na u talk.... d too much krokro wey full ur yansh don burst come dey affect ur okpolo.. kison dey wait u for amadioha shrine... Run waka go.., a second can be dangerous to ur lyf
hahaha amadioha u mentioned abi.... luk well and park wella Posted: at 17-06-2016 10:27 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
EDDYPRINCE at 17-06-2016 10:38 PM (8 years ago) (m) Hisssssss Posted: at 17-06-2016 10:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
morgan1 at 17-06-2016 11:09 PM (8 years ago) (m) Ok noted,,,, Posted: at 17-06-2016 11:09 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I just dey observe Posted: at 17-06-2016 11:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
quest3 at 17-06-2016 11:21 PM (8 years ago) (m) I just dey look una..
I just dey look una Posted: at 17-06-2016 11:21 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dareper at 17-06-2016 11:23 PM (8 years ago) (m) Maybe buhari.don run comot.there. Up biafra!!! Posted: at 17-06-2016 11:23 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
kison at 17-06-2016 11:49 PM (8 years ago) (m) Y'ALL SHOULD KEEP ON MASTURBATING WITH YA LIFE,,,Y'ALL BETTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. Posted: at 17-06-2016 11:49 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 18-06-2016 12:04 AM (8 years ago) (m) Maybe buhari.don run comot.there. Up biafra!!!
Lols Posted: at 18-06-2016 12:04 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 18-06-2016 12:05 AM (8 years ago) (m) Y'ALL SHOULD KEEP ON MASTURBATING WITH YA LIFE,,,Y'ALL BETTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Lols..tel dem again Posted: at 18-06-2016 12:05 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 18-06-2016 12:07 AM (8 years ago) (m) Hisssssss
Wetin happen,,, Posted: at 18-06-2016 12:07 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 18-06-2016 12:08 AM (8 years ago) (m) Baba ear no dey function jor.... E no dwy hear dia protest
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 18-06-2016 12:08 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vectorcy at 18-06-2016 12:08 AM (8 years ago) (m) I just dey look una..
Luk wella,,b4 ur eyes fall off Posted: at 18-06-2016 12:08 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 18-06-2016 12:23 AM (8 years ago) (f) Yes remind him Posted: at 18-06-2016 12:23 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
michaelc80 at 18-06-2016 12:38 AM (8 years ago) (m) Biafra again? Posted: at 18-06-2016 12:38 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mjyabah2 at 18-06-2016 12:49 AM (8 years ago) (m) @kisom: please stop using derogatory language in this forum. I hope u can find another way to express yourself than insulting the people u call pals in this forum. It's uncalled for to repeatedly insinuate masturbation is common language appropriate enough to register your agreement or disagreement with confessions posted by pals. Grow u and be civil - show modest behavior in a public arena. Posted: at 18-06-2016 12:49 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pdhamie at 18-06-2016 01:25 AM (8 years ago) (m) Yeye people,they didnt go there in the first five days,na after he has spent a whole ten days they choose to go and protest,who dey mumu who abeg.. Posted: at 18-06-2016 01:25 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
mjyabah2 na idiot e be....,,, him ears dey deaf to hear dat kain ur language...,,, no wori I go help u tell RAM tomorrow...,,,,, 4 easy access/penetration to his ears..,, I gettam for stainless plate and spoon,,, folk n knife.... na him special manual sound system be that... anyway is always a way... im ear must to hear this time Posted: at 18-06-2016 02:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |