chanst at 21-06-2016 08:28 PM (8 years ago) (m) it's a past statement... forge ahead and do more 4 d still living Posted: at 21-06-2016 08:28 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
EDDYPRINCE at 21-06-2016 09:17 PM (8 years ago) (m) how is this ranting related to this post
Just help me ask d idiot Posted: at 21-06-2016 09:17 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
schmit at 21-06-2016 09:28 PM (8 years ago) (f) Help him children Posted: at 21-06-2016 09:28 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I begi...,,, na so 2face take fall him own hand...  ?? Bcos nobody fit listen to d dustbin wey dey comot from him mouth Posted: at 21-06-2016 10:10 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Chhaaaiiiiiiii chhaaaiiiiiiii....,,,,,,,, R.....I......P Posted: at 21-06-2016 10:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Schmitt true yarn Posted: at 21-06-2016 10:12 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BT all dose pikin u dey call children....,,,,, dem be adult o,,, Posted: at 21-06-2016 10:13 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Dem don finish school and some dey work Posted: at 21-06-2016 10:14 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dynasty4all na anytime wey u never chop na dat time wey ur brain go dey touch comot smoke....,,, come take ofio chop make e hold ur belle small Posted: at 21-06-2016 10:17 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kingcalors na d kweshion wey everybody dey ask...,,,, NobsmallTin Posted: at 21-06-2016 10:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kison na true true medicine after death BT ur analysis to naijapals dey required Posted: at 21-06-2016 10:23 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey observe shaa...,, Posted: at 21-06-2016 10:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Airbender at 21-06-2016 11:31 PM (8 years ago) (m) part of change
#Air nation shall prevail. Posted: at 21-06-2016 11:31 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 21-06-2016 11:45 PM (8 years ago) (m) Medicine after death,,,,, Posted: at 21-06-2016 11:45 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
BETTER HE KEPT SHUT THAN THIS LAME EXCUSE Posted: at 21-06-2016 11:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osarobo62 at 22-06-2016 01:47 AM (8 years ago) (m) IT IS A PITY, RIP OJB.
ANOTHER UNCIRCUMCISED HAUSA MAN ? IS IT NOT TIME FOR YORUBAS, AND EDOS TO BURY THEIR HEADS IN SHAME? THEY VOTED TYRANT INTO POWER, HE TURNED NIGERIA INTO HAUSA/FULANIS GOVT. BUHARI WILL NOT REMAIN IN POWER FOREVER, IT IS A BIG LESSON TO UNSTABLE YORUBAS FOOLS
you should thank the EDOS and Yorubas for bringing sanity back to Nigeria. Buhari is going to pursue your thieving brethren into the ocean. we are proud of what we did. Posted: at 22-06-2016 01:47 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 22-06-2016 02:23 AM (8 years ago) (f) Ba u sabi. If u can't help ur own brother black face na OJB u ran come help? Story story. Posted: at 22-06-2016 02:23 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
michaelc80 at 22-06-2016 07:02 AM (8 years ago) (m) Get out na when him don die you von wan do something Posted: at 22-06-2016 07:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 22-06-2016 09:19 AM (8 years ago) (f) Talk is cheap Posted: at 22-06-2016 09:19 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
zololink at 22-06-2016 10:16 AM (8 years ago) (m) campaign after election. Posted: at 22-06-2016 10:16 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |