zoe61 at 22-06-2016 10:45 PM (8 years ago) (f) Reply |
Vectorcy at 22-06-2016 11:22 PM (8 years ago) (m) Guy u fall hand oo, why Simi naa? Dat one Wey Falz reject Na im u wan collect, mbanu Posted: at 22-06-2016 11:22 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Make simi go sleep jor Posted: at 23-06-2016 12:21 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 23-06-2016 07:43 AM (8 years ago) (f) Na joke sef Posted: at 23-06-2016 07:43 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Hahahahahahahahahahahaaaa...,, hahahahahahahahahahahaaaa Posted: at 23-06-2016 10:45 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I beg make I drink one bottle first...,,, """ this laugh don hole mi Posted: at 23-06-2016 10:46 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Jajajajajajajajajajajajajajajajajajahahaha hahahahahahahahahahahaaaa hehehehehehahahahehehahahahahaaaaa Posted: at 23-06-2016 10:47 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
[quoter=Obi Donald link=topic=299016.msg4924720#msg4924720 date=1466601066] if she cum dem go deport her bak naa [|quote] Na gud kweshion u ask so... Posted: at 23-06-2016 11:06 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
biafran delusions..My smart brothers and sisters are seriously misled by this biafran ideas..This is what lack of education does to people..Its not as rosy as the people who are segxwalizing this idea makes it seem..Just think about starting a new country .
U talk better,,, come take one bottle Posted: at 23-06-2016 11:08 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Slimmygal before nkor Posted: at 23-06-2016 11:10 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lol that's good for the running mouth No be lie you talk Posted: at 23-06-2016 11:11 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quotelink=topic=299016.msg4925042#msg4925042 date=1466618321] My sister dont want to run mad or suffer, BIAFRA only exists on twitter, google and facebook
My guy no be lie u talk so BT u forget something..,,, nw dem don dey write dier biafra for dier pants n few of those aba boys wey dey do cover shoe...,,, dem dey write am inside am...."""" Posted: at 23-06-2016 11:19 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Morons wey una dey talk say una don arrive,,,,,"''"na only basket all of una 1 by 1 get nothing esle Posted: at 23-06-2016 11:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
If dem born any of una well...."""make only 1 of una go express road weda na abroda or naija write for d express road B I A F R A Posted: at 23-06-2016 11:23 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Even una wey dey claim say I dey for Igbo land I fit do anything I like na we get Biafra... Mad idiot,,,,, go express road eg MCC road Aba write Biafra Posted: at 23-06-2016 11:42 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey observe them,,, very soon dem go dey write am for dier nose Posted: at 23-06-2016 11:45 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
That is ur own opinion,, Biafra haters,all of u will be surprised If u no no,,,, opinion dey different from reality..,,,, na for pen and Biro una exist Posted: at 23-06-2016 11:49 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
You are a bombastic element born by mistake Airbender...,,,,, na wetin u no...? Wetin u tink say dey ur okpolo head sef....? No be only part of change push u waka come here.... D only English wey u sabi since dem born youyou...,, moron Posted: at 23-06-2016 11:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make simi go sleep jor BT why? Posted: at 23-06-2016 11:55 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |