BIG QUESTION! Who Is Pregnant Among These 2 People? (Photo) (Page 2)

Date: 22-06-2016 5:26 pm (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3
- Markeve at 22-06-2016 09:28 PM (7 years ago)
(f)
Iya abeji and baba abeji una well done or na d fruit of d womb I go call am.
Posted: at 22-06-2016 09:28 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoboriowo96 at 22-06-2016 09:38 PM (7 years ago)
(m)
Poor man belle
Posted: at 22-06-2016 09:38 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- Vectorcy at 22-06-2016 09:44 PM (7 years ago)
(m)
Life is rilli hard for some people...dey bziness
Posted: at 22-06-2016 09:44 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- osarobo62 at 22-06-2016 09:51 PM (7 years ago)
(m)
see true love for the woman eyes
Posted: at 22-06-2016 09:51 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- zoe61 at 22-06-2016 09:53 PM (7 years ago)
(f)
the 2 of them
Posted: at 22-06-2016 09:53 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- AlutaCon at 22-06-2016 10:36 PM (7 years ago)
(m)
One dey pregnant with Pickin and the other with Ogogoro and Burukutu. Gbam! In fact, na the last blood wey dey him body him take impregnate the woman. Wetin remain for him body na Ogogoro and water.
Posted: at 22-06-2016 10:36 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- kingcalors at 22-06-2016 10:51 PM (7 years ago)
(m)
The heavy weight on white gown who looks like mighty Igor will soon delivery isi ewu, while that brewery without a cloth will soon delivery Stout and Ekpeteshi. Both are pregnant, it depends what the want to deliver of
Posted: at 22-06-2016 10:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingcalors at 22-06-2016 10:51 PM (7 years ago)
(m)
The heavy weight on white gown who looks like mighty Igor will soon delivery isi ewu, while that brewery without a cloth will soon delivery Stout and Ekpeteshi. Both are pregnant, it depends what the want to deliver of
Posted: at 22-06-2016 10:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 12:05 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Collins chigoziri(Airbender) on 22-06-2016 05:44 PM
Hy... Am Airbender by name nd wld lyk to knw u more... Inbox me when u nid ma hlp Roll Eyes.Tnks

Airbender or Ironbender na u no Gogoman don reach dere b4 u so forget am...
No try street romance cos i dey watch u, if not say i dey with Slimmygal i for tell Gogoman make e beat d living daylights out of u...
If u no close dat ur inbox u go see wetin i go do u....
Oya come go buy akara with cup of gari for me...
Make una see small boy wey dey look for poke see me see trouble...
Posted: at 23-06-2016 12:05 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 12:07 AM (7 years ago)
(m)
Na d man wear white...
Posted: at 23-06-2016 12:07 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- morgan1 at 23-06-2016 01:05 AM (7 years ago)
(m)
Na 2 of dem but different months,,,
Posted: at 23-06-2016 01:05 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:29 AM (7 years ago)
(m)
Poster wey ask kweshion use him mouth answer am so na wetin u want make I yarn...,?
Posted: at 23-06-2016 05:29 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:31 AM (7 years ago)
(m)
Vectorcy true true lyf really difficult for this poster
Posted: at 23-06-2016 05:31 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:32 AM (7 years ago)
(m)
Poster wey too like sleep erase kinxv32 for me as u no get work do
Posted: at 23-06-2016 05:32 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 05:34 AM (7 years ago)
(m)
I been think say this Airbender don repent BT na lie...,,,, part of change don make am craze for oda places
Posted: at 23-06-2016 05:34 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- CHRISETTE at 23-06-2016 08:50 AM (7 years ago)
(f)
Too much chop chop
Posted: at 23-06-2016 08:50 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- slimmygal at 23-06-2016 09:29 AM (7 years ago)
(f)
both of them no even let belle dey hungry person for here, as they both look like men.
Posted: at 23-06-2016 09:29 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- paris95 at 23-06-2016 12:00 PM (7 years ago)
(m)
AS FOR ME 2 OF THEM NA MAN Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 23-06-2016 12:00 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Trueyarn at 23-06-2016 03:00 PM (7 years ago)
(m)
Nah him luck be dat.
Posted: at 23-06-2016 03:00 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- quest3 at 25-06-2016 05:16 PM (7 years ago)
(m)
Why not ask them....
@poster...I just dey look you

Posted: at 25-06-2016 05:16 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3