People Are Accusing Me Of Marrying My American Wife For Green Card - Mr. Patrick (Page 2)

Date: 26-06-2016 9:41 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- Vectorcy at 26-06-2016 08:59 PM (7 years ago)
(m)
Cos people around u, mr patrick feels fat ladies dont get married and no man in his right sense will marry a fat lady for love.
Well they are so far from the truth.. Fat ladies do get married and they are wooed like slim and average girls. God created
them, so God have men willing and eagerly ready to marry them.
If not, ask Tunde and wunmi Obey... U think say na moi moi?
Posted: at 26-06-2016 08:59 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- kacylee at 26-06-2016 09:02 PM (7 years ago)
(f)
talk true why u marry her?...

Posted: at 26-06-2016 09:02 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 27-06-2016 12:32 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: sanusi modele on 26-06-2016 05:25 PM
abeg, who read am make he tell me from genesis to revelation.

In short e be like Okatee wey be refugee dey tell me say i wan marry u bcos of naija green passport e no no say na love bring me and u together...
If i catch dat boy again....
Posted: at 27-06-2016 12:32 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 27-06-2016 12:35 AM (7 years ago)
(m)
Wen i 1st read d title without opening it i thought it was anoda young blackman wey go carry very old oyinbo woman come from yankee..
No mind dem d lady no bad and besides dem fit deresefs...Carry on bro..
Posted: at 27-06-2016 12:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Asksmeagain at 27-06-2016 05:00 AM (7 years ago)
(f)
Hope he can handle dis orobo.

Posted: at 27-06-2016 05:00 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- zezprincess at 27-06-2016 09:47 AM (7 years ago)
(f)
Na their way&lives,so busy bodies should stay off.
Posted: at 27-06-2016 09:47 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 27-06-2016 10:11 AM (7 years ago)
(f)
You got your african man enjoy
Posted: at 27-06-2016 10:11 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- anitajoseph at 27-06-2016 11:05 AM (7 years ago)
(f)
Nice
Posted: at 27-06-2016 11:05 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 12:16 PM (7 years ago)
(m)
No mind them...,,,,
Posted: at 28-06-2016 12:16 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 12:25 PM (7 years ago)
(m)
BT wait o,,, I dey expect to c oyinbo face,,,, dat Tammy no be Nkiruka sister be that...?

Na who una dey deceive for here sef...?
Posted: at 28-06-2016 12:25 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]