Chrisette and Gogoman Are The Naijapals Champions For The Month Of June! (Page 3)

Date: 01-07-2016 9:22 am (7 years ago) | Author: Naijapals Website
1 2 [3] 4 5 6 ... 9
- kachasi at 1-07-2016 11:23 AM (7 years ago)
(m)
noted. congrats
Posted: at 1-07-2016 11:23 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- beneno at 1-07-2016 11:45 AM (7 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 1-07-2016 11:45 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- melody941 at 1-07-2016 11:57 AM (7 years ago)
(f)
Quote from: DR.kison on  1-07-2016 09:53 AM
Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
thank God, hopefully u can stop your stupid comments bcos it unreasonable, foolish and childish
Posted: at 1-07-2016 11:57 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 1-07-2016 12:14 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: christopher Aruh on  1-07-2016 11:14 AM
Hahahaha..... U dey vex?....  No vex na
Me dey ves na him I con ask am dis kain kweshion....? I no fit just ask persin kweshion shey I dey vesz wey hot slap no go follow am join
Posted: at 1-07-2016 12:14 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Airbender at 1-07-2016 12:33 PM (7 years ago)
(m)
Wetin come happen for kison...

Posted: at 1-07-2016 12:33 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 1-07-2016 12:36 PM (7 years ago)
(m)
Hahahahahaha well done my bro Gogoman and u as well Chrisette, now u can pay for waiting all dat time u no appear...
Infact Chrisette u fit buy me anoda car and even help me put deposit down for my new flat where i go live with
Slimmy... Grin Grin
Commiserations to d losers, try harder next time... Admin abeg make una let Slimmy win am next time cos we need the money for our wedding and den we go use some to travel to Dubai for our honeymoon and the rest we go use pay for 1yrs rent payment..
Make una try rig am for Slimmy in July na beg i beg una..
Posted: at 1-07-2016 12:36 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 1-07-2016 12:38 PM (7 years ago)
(m)
Airbend na hu u be to kison....? kabukabu or Eba-elect...??
Posted: at 1-07-2016 12:38 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 1-07-2016 12:39 PM (7 years ago)
(m)
E be lyk say part of change don do una something for here...,,,,, Grin Grin
Posted: at 1-07-2016 12:39 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- michaelc80 at 1-07-2016 01:05 PM (7 years ago)
(m)
congratulations to them
Posted: at 1-07-2016 01:05 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 1-07-2016 01:35 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on  1-07-2016 12:36 PM
Hahahahahaha well done my bro Gogoman and u as well Chrisette, now u can pay for waiting all dat time u no appear...
Infact Chrisette u fit buy me anoda car and even help me put deposit down for my new flat where i go live with
Slimmy... Grin Grin
Commiserations to d losers, try harder next time... Admin abeg make una let Slimmy win am next time cos we need the money for our wedding and den we go use some to travel to Dubai for our honeymoon and the rest we go use pay for 1yrs rent payment..
Make una try rig am for Slimmy in July na beg i beg una..

lol, funny u. but if naijapals start to dey pay for wedding, flat rent and trip to dubai now. na them go still pay for d 20 kids school fees abi u don forget say family planning no dey reign again. anyway, make gogoman and chrisette come out come buy redwine for us, make we take wash am for them.
Posted: at 1-07-2016 01:35 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GermoDon at 1-07-2016 01:51 PM (7 years ago)
(m)
Bia dickieponga wia u cum dey naa,i tell u mak u no dey follow gogoman na corny man him b.nw he don chop 20k and u stil dey dia waste ur data dey luk for slimmgal na u cum carry last Grin
Posted: at 1-07-2016 01:51 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GermoDon at 1-07-2016 01:53 PM (7 years ago)
(m)
Congrats Gogoman and Chrisette
Posted: at 1-07-2016 01:53 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 1-07-2016 02:12 PM (7 years ago)
(m)
God bless naijapals.com

Posted: at 1-07-2016 02:12 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- danielsony at 1-07-2016 02:34 PM (7 years ago)
(m)
Congrats,
Posted: at 1-07-2016 02:34 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- toolzmaster at 1-07-2016 02:44 PM (7 years ago)
(m)
That's nice.
Posted: at 1-07-2016 02:44 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- dnhovercraft at 1-07-2016 03:09 PM (7 years ago)
(m)
Congrats to both of you.
Posted: at 1-07-2016 03:09 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- slimmygal at 1-07-2016 03:40 PM (7 years ago)
(f)
Quote from: Obi Donald on  1-07-2016 01:51 PM
Bia dickieponga wia u cum dey naa,i tell u mak u no dey follow gogoman na corny man him b.nw he don chop 20k and u stil dey dia waste ur data dey luk for slimmgal na u cum carry last Grin
no worry, na we go win next month. we go buy plenty comments from all of una.
Posted: at 1-07-2016 03:40 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 1-07-2016 04:00 PM (7 years ago)
(f)
Well done

Posted: at 1-07-2016 04:00 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dareper at 1-07-2016 04:31 PM (7 years ago)
(m)
Am happy for u guys. Congratulations
Posted: at 1-07-2016 04:31 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dynasty4all at 1-07-2016 04:39 PM (7 years ago)
(m)
TWO JOBLESS
Posted: at 1-07-2016 04:39 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Nigerian Singer Cynthia Morgan Detained for Allegedly Harassing Benin Crown Prince

  2. Fans Are Upset That Korra Obidi Is Going On Vacation After Crowd Funding $50K To Fight Ex

  3. AMVCA: "His Attire Is Not Fitting For An Urhobo Man" - Ossai Success Berates RMD Over Attire

  4. Teenage Girl Sentenced To 14 Years In Jail For Stabbing Mother To Death

  5. Fans Lambast Organisers After Funke Akindele Failed To Win An Award At 2024 AMVCA

  6. I Never Knew You Existed - BBN Vee Slams Colleague Isilomo For Criticising Her AMVCA Outfit

  7. 2024 AMVCA: "Pay Your Designers To Avoid Embarrassment" – Whitemoney Tells BBN Colleagues

  8. PHOTOS: Shocking As Customs Officer, Abdulwahab Magaji Allegedly Shoots Self Dead

  9. PHOTO: President Tinubu Swears In Two National Population Commissioners

  10. Watch As Naira Marley Dance To Mohbad’s Song Last Night At His Birthday Party


THIS WEEK
  1. POLITICAL TURMOIL UNVEILED! 'Wike Was Instrumental To Peter Obi's Exit From PDP' - Paul Ibe

  2. Wetin She Wear - Movie Producer, Stanley Nwoko Mocks Destiny Etiko Over Her AMVCA Outfit

  3. Reactions as Naira Marley and Sam Larry Were Spotted Vibing to Portable's Diss Track About Them

  4. Lady Raises Alarm Over State of Actor, Nonso Diobi After Spotting Him in Her Area (Video)

  5. Nigeria Rapper, Dremo Hits Back At Sarkodie’s Shade Of Nigeria’s Big 3 Artists With Diss Track

  6. Afrobeat Singer, Davido Blasts Popular Blog For Calling Him “Papa Ifeanyi”

  7. 'We Kidnap, Extort & Rap3 Male Victims' - Gang Of Homosegxwal Criminals Arrested In Lekki

  8. EFCC Boss, Olukoyede Faces Visa Ban Threat Over Yahaya Bello's Case

  9. Niger Speaker, Sarkindaji Initiates Mass Marriage For Orphaned Girls Affected By Banditry

  10. Man Shoots Stepmom Who Tried To Give Him Hug During Graduation Ceremony


TOP MEMBERS: