Novic at 2-07-2016 12:01 AM (8 years ago) (m) You this guy no get common sense ooooo... So na woman you dey follow na like this, pity your life. Posted: at 2-07-2016 12:01 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 2-07-2016 12:12 AM (8 years ago) (f) You this guy no get common sense ooooo... So na woman you dey follow na like this, pity your life.
Beta person....help me ask am ooo....since last month fa...he still brought up the issue...calling us thieves...imagine... like say e keep moni ...wey I steal Posted: at 2-07-2016 12:12 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Congratulations yawa winners Posted: at 2-07-2016 02:34 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa dey here Posted: at 2-07-2016 02:34 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
My yawa people make una no fight Posted: at 2-07-2016 02:35 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Obaneski at 2-07-2016 03:27 AM (8 years ago) (m) Bourne identity seriously you don phuk up, you are just losing self respect with this drama that has nothing to do with you.. Seriously Admin needs to start filtering some of this "Gistmanics" "Heros" "Addicts" etc because some of their comments and manners of communication in forums are too degrading seeing that they are old members, they are suppose to lay good legacy down for the newbies, yet some of the newbies comments are even more productive than some of them... SMH #nohardfeelings Posted: at 2-07-2016 03:27 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Obaneski at 2-07-2016 03:41 AM (8 years ago) (m) I know it has to do with your intellect to comment appropriately or not, and not being new or old, but some of them chose to neglect their high position here and act otherwise, if the position is not important or holds no value then naijapals or gistmania should scrap it and they should not boost of it again, am not sure if they know that they are the celebrities in naijapals & gistmania... #loudthinking Posted: at 2-07-2016 03:41 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 moron with lost identity,,, wetin i go call you again fool? See dis monkey wan waka,,,, Idiot obanesk,,, you think trees dey for street common jump enter bush,,,, bush pikin moronic moron, I just dey waka dey laff moronic lost identity idiots. Posted: at 2-07-2016 04:06 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mya,,,, I no wan too much for ur case,,,""bcos u never sabi fly like ur fellow moronic imbecile.. As u too like ur cage,,, jejelly go back inside am except u want make I wipe that ur broom nyash make e break Posted: at 2-07-2016 04:11 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lekeleke ray na who be your dear...? for ur mind I be woman wrapper na im u rush call mi ur dear,,,,... u don dey madt again ba... I no no hw u take escape from yaba left BT if u like ur sef just waka dey go back,,,,,,..... if not,,, u see that your leg wey be like toothpick...? Na catapult I go use skatter ram for you,,,, or even better give you otapaipai chop as you just dey move around like blind fly. I just dey waka dey laugh una moronic fools.. Posted: at 2-07-2016 04:24 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Novice,,,, see as your face look like dehydrated RAM,,,, ur mad old monkeys,,... sowie....""I mean ur yeye wives mya n ray don suck all the juice from your outdated body finish....,,, Chhaaaiiiiiiii,,, NobsmallTin at all...,,, ""I just dey waka dey laugh una morons Posted: at 2-07-2016 04:32 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa don gas,,,, nothing do you...,,,, Posted: at 2-07-2016 04:33 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Obaneski at 2-07-2016 07:49 AM (8 years ago) (m) Mr. Burn or whatever your name is there's no point for unnecessary insults I won't go that lane with you, I'm too busy for that, I believe I've made clear my points and am ok with that, so how you see or take it is your problem, deal with it. Nevertheless Talk is free on social but not free facially... Posted: at 2-07-2016 07:49 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Airbender at 2-07-2016 09:34 AM (8 years ago) (m) Una rob me
#Air nation shall prevail. Posted: at 2-07-2016 09:34 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 na how we take rob you...? Posted: at 2-07-2016 10:13 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oga Obaneski,,, if na how u take c am...,,,,""no ya...,,, at least u don yarn wetin dey pinch you only b say as you take enter here na him me no understand.. Posted: at 2-07-2016 10:17 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No kwams,,, u fit fine somewhere sidon make shoe dey wear u until facial things happen..,,,"" Posted: at 2-07-2016 10:19 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BT as for mya, ray and novice una no need to fine anywhere siddon,,, make una just stay like that make pants dey wear una morons Posted: at 2-07-2016 10:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Novic at 2-07-2016 10:29 AM (8 years ago) (m) Novice,,,, see as your face look like dehydrated RAM,,,, ur mad old monkeys,,... sowie....""I mean ur yeye wives mya n ray don suck all the juice from your outdated body finish....,,, Chhaaaiiiiiiii,,, NobsmallTin at all...,,, ""I just dey waka dey laugh una morons seriously, you really out of brain. You go this say you get mouth to abuse person, I just dey look you becz you not fit stand me if we start ham, I dnt just knw maybe na how your generation dey like that, becz na wetin una they do for una house carry you reach naijapals. I dnt have much to follow you talk becz you are not in my class. Posted: at 2-07-2016 10:29 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
 Person wey be dehydrated ram wey him monkeys with wrinkles for yansh,,,,... don use their nyash take suck all him vitamins for bodi no fit c otherwise...,,,, Posted: at 2-07-2016 10:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |