Hahahahahahahahahahahaaaa,,,, novice you are so blind in luv sote pants don dey wear u BT u no no... Posted: at 2-07-2016 10:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I beg no forget help me tell ur wives say I luv dem too BT dem no no.. Posted: at 2-07-2016 11:00 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
And before I forget,,,, no be insult na d inevitable circumstances wey una fine una sef wey I dey tell una so Posted: at 2-07-2016 11:03 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gogo&chrise,I dey hailoooo! Posted: at 2-07-2016 11:48 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Slimmygal Online (f) gogoman and chrisette, make una two leave thank u alone. make una come scatter ground be d koko, i go be una party organizer for here. Leave dem make dey enjoy dier lyf....? Dem don try Posted: at 2-07-2016 12:37 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 2-07-2016 12:57 PM (8 years ago) (f) You people should stop fighting oo,bourne calm down pls oo Posted: at 2-07-2016 12:57 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Yes ma,,, I don hear Posted: at 2-07-2016 02:26 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wey dem make dem come answer you.... Posted: at 2-07-2016 02:30 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vectorcy at 2-07-2016 09:36 PM (8 years ago) (m) Ahaahhahahahahahah...chai...life is rilli hard 4 sum pple 4 naijapal.....sum of una go marry una self 4 future oooo,mk una stop to da fight..u guys ar bigger dan d mony naijapal often give here....if u substract ur data,time..and energy u use to comment here..u go se say dat mony na ntin..we ar here to ctch fun...ntin more.....haba....leaders of 2morow...hahahha..issokay Posted: at 2-07-2016 09:36 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 2-07-2016 09:42 PM (8 years ago) (m) AM LOVING THE WAY WE FIGHT AND QUARREL.... SHOWS WE ARE ONE BIG FAMILY... I LOVE YOU GUYS... CONGRATULATIONS TO CHRISETTE ND OGOGOROMAN....
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 2-07-2016 09:42 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bourne u like wahala sha... Posted: at 2-07-2016 10:22 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Bia dickieponga wia u cum dey naa,i tell u mak u no dey follow gogoman na corny man him b.nw he don chop 20k and u stil dey dia waste ur data dey luk for slimmgal na u cum carry last  Na Gogoman and Chrisette go pay for our wedding das y i need dem.. How much dey ur hand....? Posted: at 2-07-2016 10:27 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Admin abeg una make Slimmygal win dis July one so we go fit use d money do our wedding we need the 10k to buy car, rent apartment for Banana Island and travel to Dubai for honeymoon. Chrisette and Gogoman go sort us out for some things and i really appreciate dere offers.. Admin shey una dey hear me so... Posted: at 2-07-2016 10:36 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 2-07-2016 11:27 PM (8 years ago) (m) Admin abeg una make Slimmygal win dis July one so we go fit use d money do our wedding we need the 10k to buy car, rent apartment for Banana Island and travel to Dubai for honeymoon. Chrisette and Gogoman go sort us out for some things and i really appreciate dere offers.. Admin shey una dey hear me so...
no wory.we dan hear Posted: at 2-07-2016 11:27 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
See mi c wahala,, na where b d like inside am...? Na wich kain rubbish wey dickieponga dey vomit sef...,,,, so if u see domitilla wey no be 1 com get unfamiliar man spirit attached,,,, shey u no go cast and bind ni...,,,, abi u be nshi-man Posted: at 2-07-2016 11:58 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
And me no dey like make one mooshy-mooshy ajepako dey yarn sowie full page,, dey form say na ajebota....,,,, me wey be ajebo sef,,,,... shey una don hear mi say sowie before ni...,,,, wen I never start to dey craze...,,,, I like am for d ajepako slangs Posted: at 3-07-2016 12:15 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hahahahhahahahahaaa,,,, vectorcy no be lie,,, my mind no even dey that side,,, BT if u no no novice don marry already Posted: at 3-07-2016 12:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Scottchris,,, no be lie congrats to dem Posted: at 3-07-2016 12:22 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BT bcos say I no wan hear person catapult tolotolo wey dey manage im toothpick leg waka....,, mama fly,, pikin die....,,.... Make I just dey laugh waka dey go... Posted: at 3-07-2016 12:29 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
henryco at 3-07-2016 06:12 PM (8 years ago) (m) IT ABOUT 50 OR 60 EURO,, ANYWAY GOOD FOR THEM,, THIS KIND OF THING YOU CAINT DO IT HERE IN EUROPE,, EVERY BODY GOT LAPTOP AND THERE IS 24 HOUR LIGHT,, PEOPLE WOULDINT BE INTRESSTED THE MONEY IS TOO SMALL,, I PAID 30 EURO FOR MY WIFI EVERY MOUTH Posted: at 3-07-2016 06:12 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |