Gogoman contact me for her number bt bring dickieponga wit u o
I will do one better i go carry u go her address and i go point to her house.. Anything ur eye see na u know... Posted: at 2-07-2016 10:44 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Where is dickieponga come tell them wetin you see
I don tell dem my bro but dem no wan hear.... Posted: at 2-07-2016 10:46 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
I have it, it is 12345678 isi ewu
Hahahahahahaha Posted: at 2-07-2016 10:49 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 2-07-2016 10:54 PM (8 years ago) (f) This is not beauty na.... Exposing ur cleavages doesn't make one beautiful
na tease me just tease her oooooo, d airbag wey dey her chest na like my neighnour dog own oooo. she no near fine talkless of beauty. Posted: at 2-07-2016 10:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Otikadinje at 2-07-2016 11:28 PM (8 years ago) (m) Full rubber on display, na water full am
Oscardeejay Posted: at 2-07-2016 11:28 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 3-07-2016 03:26 AM (8 years ago) (m) Na she sabi
2.0. Posted: at 3-07-2016 03:26 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na yawa sabi Posted: at 3-07-2016 06:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All na for some yawa prayers to be answered Posted: at 3-07-2016 06:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa parole must to dey active Posted: at 3-07-2016 06:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mpjdonbale at 3-07-2016 07:48 PM (8 years ago) (m) Reply |
All for the sake of some yawa parole Posted: at 4-07-2016 06:34 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everywhere I go na yawa dey Posted: at 4-07-2016 06:35 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na serious yawa things Posted: at 4-07-2016 06:35 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Novic at 4-07-2016 04:45 PM (8 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 4-07-2016 04:45 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:28 PM (8 years ago) (m) Reply |
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,, I just dey observe! Posted: at 5-07-2016 03:59 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 05:37 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 10:53 AM (8 years ago) (m) Yawa woman be dis Posted: at 5-07-2016 10:53 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 10:54 AM (8 years ago) (m) Yawa wahala Posted: at 5-07-2016 10:54 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 5-07-2016 10:55 AM (8 years ago) (m) Yawa cause kasala wth her boobs Posted: at 5-07-2016 10:55 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |