US lists 4 conditions to delist Nigeria from terror list (Page 2)

Date: 12-02-2010 12:04 pm (15 years ago) | Author: Victor Onyii Blings
1 [2]
- just2sexy at 22-02-2010 02:16 PM (15 years ago)
(m)
nah wah

Posted: at 22-02-2010 02:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mumstick at 22-02-2010 02:23 PM (15 years ago)
(f)
which kind empty news be this?!!!! na true, where u get this to come litter this forum?!abeg give details .whether we fit help naija!
as for America,hm!no comment Lips Sealed.na mutallab come put us for this  mindless wahala.if dem get too much money e for kuku BUY the airport like that naija man wey buy gatwik instead of blowing it up. i for don beg am make e take my people for work!as american visa no hard am,e for arrange for my people! Finish! Shocked Roll Eyes
Posted: at 22-02-2010 02:23 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kison at 13-04-2016 04:17 PM (9 years ago)
(m)
NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 13-04-2016 04:17 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions