Posted: at | |
| |||||
make dem fight well well, d guy no go still marry either of them. stupid gals wey dey jobless. Reply
| |||||
Quote from: GermoDon on 15-07-2016 06:34 PM Wey Dicky dey dia Una dey fight for one man Na me dem dey fight for but dat was last year and I don move on but of cos dey can't get over me.. No woman I fashie fit get over me and dats a fact..
| |||||
Quote from: Kennycynth on 15-07-2016 08:02 PM Germodon dis ur love for Dicky too strong oh...I dey suspect men wey love each like dis oh. No mind am since Slimmygal don become my babe Na I'm jealousy start and she no fit stand am.She no dey even date Igbo guys sorry about dat but I mean no disrespect to any nice Igbo guy. Germodog is used to German prostitutes. Money for hand back for ground Na dere way be dat..
| |||||
I love watching women fight over men it actually proves my theory that there is man shortage all over the world.. Reply
| |||||
But wetin I do dese girls ehh..? ReplyI no say I fine but I no know say I fine like that..
| |||||
no manners whatsoever Reply
| |||||
BOTH OF DEM NA ASHAWO KOBOKOBO Reply
| |||||
Dem for no sperate them at all. Stupid girls. A guy who is not married to any of u. He might even be air another girl right now. Yeye dey smell. Reply
| |||||
The guy probably is busy with another girl while this fools are there fighting Reply#MyVerdict.
| |||||
Quote from: zezprincess on 15-07-2016 06:30 PM Hahaha,ha na-azo nwoke,ndi ara! [/quote obu na imaghi na nwoke di uko
| |||||
This is serious oo... Has it gotten to this..... The hustle is now real like real madrid ooo.... See Gobe ReplyGOD BLESS NIGERIA!!!
| |||||
This is serious oo... Has it gotten to this..... The hustle is now real like real madrid ooo.... See Gobe ReplyGOD BLESS NIGERIA!!!
| |||||
E concern them there... Reply
| |||||
Shameless gals Reply
| |||||
MAKE GOOD MONEY ONLINE Replyhttp://doneforpay.com/index.php?ref=42891
| |||||
the ladies just boosted the guy's ego Reply
| |||||
Shameless she goat Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)