clarajancita at 26-07-2016 12:23 PM (8 years ago) (f)  This young man was seen at Ojota, Lagos lifting heavy objects including a big stone with his teeth. How the heck did he do that? More photos below...   
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years Posted: at 26-07-2016 12:23 PM (8 years ago) | Hero | |
|
Na lie Posted: at 26-07-2016 12:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dis one no be big deal, Okatee dey pull car with im blockus. Das y im blockus comot.. Posted: at 26-07-2016 12:34 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 26-07-2016 12:38 PM (8 years ago) (f) Pls they shld give him d bridge to carry then I will believe. Posted: at 26-07-2016 12:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mykie010 at 26-07-2016 12:46 PM (8 years ago) (m) U sure e no dey eat blocks wey make am dey use to am. Posted: at 26-07-2016 12:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
melody941 at 26-07-2016 12:47 PM (8 years ago) (f) Na their way oh, silly fetish people Posted: at 26-07-2016 12:47 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
beneno at 26-07-2016 12:52 PM (8 years ago) (m) Poster you commont from where the man dey come dey Naijapals members wey no dey there how the heck did he do that ? You well so ? Posted: at 26-07-2016 12:52 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Dis one no be big deal, Okatee dey pull car with im blockus. Das y im blockus comot..
Lolol.. Posted: at 26-07-2016 01:34 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
WhaleDog at 26-07-2016 01:45 PM (8 years ago) (m) Dis one no be big deal, Okatee dey pull car with im blockus. Das y im blockus comot..
i can't resist your fabulous joke! Man I'm ma be laughing Ma ass off here !
Spare me Posted: at 26-07-2016 01:45 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 26-07-2016 02:02 PM (8 years ago) (m) yoruba tricks Posted: at 26-07-2016 02:02 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vicklove at 26-07-2016 02:20 PM (8 years ago) (f) all na jass Posted: at 26-07-2016 02:20 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Anny01 at 26-07-2016 03:02 PM (8 years ago) (m) meaningless to the humanity. what a world. Posted: at 26-07-2016 03:02 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
benosky4 at 26-07-2016 03:10 PM (8 years ago) (m) Who he Epp
#MyVerdict. Posted: at 26-07-2016 03:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
K01abinibi at 26-07-2016 03:17 PM (8 years ago) (m) Wasted teeth Posted: at 26-07-2016 03:17 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimmygal at 26-07-2016 03:52 PM (8 years ago) (f) dat one na small thing now Posted: at 26-07-2016 03:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EDDYPRINCE at 26-07-2016 05:36 PM (8 years ago) (m) ALL NA WAY TO SURVIVE,,, HUNGER BEGOT TALENT Posted: at 26-07-2016 05:36 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
morgan1 at 26-07-2016 06:05 PM (8 years ago) (m) Nothin u no go see for Lagos,,,, Posted: at 26-07-2016 06:05 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Smile369 at 26-07-2016 06:41 PM (8 years ago) (m) E nu easy,I will sponsor him to talent show in abroad Posted: at 26-07-2016 06:41 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Trueyarn at 26-07-2016 07:01 PM (8 years ago) (m) Poster nonsense question with nonsense answer"How the heck did he do dat?"Do u nid a prophet 2 tell u say dat nah "OGUME" Posted: at 26-07-2016 07:01 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
dareper at 26-07-2016 09:56 PM (8 years ago) (m) As work no dey for naija.again magicians go full for street Posted: at 26-07-2016 09:56 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |