clarajancita at 26-08-2016 10:40 AM (8 years ago) (f)  Pregnant woman Photo-shoot with Her girls on this one, what do you have to say on this one Creative or Tacky ? What do you think?
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years Posted: at 26-08-2016 10:40 AM (8 years ago) | Hero | |
|
Mama wan born BT still dey remember wetin she dey do b4,,, Posted: at 26-08-2016 10:43 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
gogoman at 26-08-2016 10:45 AM (8 years ago) (m) CULT THING Posted: at 26-08-2016 10:45 AM (8 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Slimchery at 26-08-2016 10:56 AM (8 years ago) (m) devil still dey dry him cain wey him rub with pepper dey wait many people Posted: at 26-08-2016 10:56 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wazubia at 26-08-2016 11:19 AM (8 years ago) (m) Reply |
Oways at 26-08-2016 11:33 AM (8 years ago) (m) Women Posted: at 26-08-2016 11:33 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EDDYPRINCE at 26-08-2016 11:54 AM (8 years ago) (m) WOMEN NO MORE DIGNITY Posted: at 26-08-2016 11:54 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osalove247 at 26-08-2016 12:24 PM (8 years ago) (m) Mami water things Posted: at 26-08-2016 12:24 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Trueyarn at 26-08-2016 12:32 PM (8 years ago) (m) Kolo concept. Posted: at 26-08-2016 12:32 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
morgan1 at 26-08-2016 01:04 PM (8 years ago) (m) Shame don com travel out now oo,,,,notin man eyes no dey see Posted: at 26-08-2016 01:04 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emytex74 at 26-08-2016 01:11 PM (8 years ago) (m) Una for naked finish since e be say shame no dey again for girls of nawadays Posted: at 26-08-2016 01:11 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SOGaiya at 26-08-2016 01:29 PM (8 years ago) (m) Wasted chromosomes Posted: at 26-08-2016 01:29 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 26-08-2016 02:40 PM (8 years ago) (f) Jeez they look like demons Posted: at 26-08-2016 02:40 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Na yawa photos wey dey shoot eyes Posted: at 26-08-2016 03:33 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kacylee at 26-08-2016 05:54 PM (8 years ago) (f) i hoe they dont infect the baby with their stupidity..... nut cases
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia. Posted: at 26-08-2016 05:54 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na so we take c am Posted: at 26-08-2016 06:04 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pregnancy is a thing of joy, I thank God for this blessing, and I pray God remember everyone that are in need of a child Amen Posted: at 26-08-2016 06:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yawa church member dey here Posted: at 26-08-2016 06:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ashowo don get belle Posted: at 26-08-2016 07:20 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jeonleon at 26-08-2016 09:33 PM (8 years ago) (m) Looks like a lady, her younger sister, and her two relatives trying so hard to impress....... I'd say, creative. Posted: at 26-08-2016 09:33 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |