Posted: at | |
| |||||
Gals where una dey? Reply
| |||||
BIG ONE Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
lool.. ReplyYou know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
lol Reply
| |||||
If i be d moda, d pikin no go smell my Bosom again. I go dey feedam akamu, fufu and indomie. Reply
| |||||
Una no c difference, milk dey one, d other one dry. D pikin sabi better tin. But if na my pikin sha, i go slap am. ReplyDe shining star
| |||||
U go do more dan dat Reply
| |||||
Oya make una de answer Reply
| |||||
can i pass plz.......................... Reply
| |||||
Beat Jesus and satisfaction into the child's life, na like dis e dey start, if u no stop am now u want 2 raise a theif. Reply
| |||||
If na boy pikin, na him be say this kind one go dey like Bosom till him go back to grave, lol ReplyLoving, humble and humorous to sane & reasonable people
| |||||
who say d pikin get big eye, na good diet him dey find so make d mama join her 2 Bosom 2gether to be one so dat the pikin go fit enjoy the thing Reply![]()
| |||||
Pokipo Reply
| |||||
abeg leave d pikin jor...wetin? Replyna crime 2 demand 4 a juicy orange to expired juiceless one...
| |||||
Who no sabi better thing Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na wa o Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: vivian07 on 24-02-2010 09:41 PM can i pass plz.......................... where u dey go, come back here come answer this question
| |||||
Quote from: umide on 24-02-2010 07:00 PM wating ooooooooooooo? pump her Bosom s.... when there is booty...there has got to be Myra G.....http://i22.photobucket.com/albums/b304/myragonzales/bootilicious.gif
| |||||
Cheii.. no b small tin. lmao !! ReplyDirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)